Plantain Boy Lyrics By Timaya



Plantain Boy Lyrics By Timaya


Men I don't owe anybody anything men

I want to leave my life the way I can

I noh come Lagos to count bridge

You see my life now, hun


Dem know me wella

Everybody know me as Mr. Timaya

When I be common plantain seller

God don change my name to Timaya

(Oh why) I dey for choir

Back in the days for Mountain of Fire

Now so I just dey halla

God don answer my mama prayer (oh why)

gbumadu (gbumadu)

Dis boy na dakwala (dakwala ehh)

Everybody just dey feel me

Coast to coast dem know my name (Chineke me)


You ride Okada

I'm noh mean say u noh go driver hummer

Even if you sell pure water

I'm noh mean say your life dey for gutter


But I am still dat plantain boy

Na me be the pikin wen dey give im mama joy

Many people see me as a useless boy

But thank God today I'm a very big boy

I'm a very big boy

I'm a very rich boy

Ehy my God, you don lift me high, ohh

Ehhh


From nobody

God you make me me a somebody

Oh my Lord I'm so happy for me

I dey on my owe 

Che Jehova just bless me

Every body just dey 


Cos I noh know why people too dey jealous ehy

Modukpe 

You cannot stop us

I coming with the name of Jesus

Now sell I dey sell plantain

Every Saturday

Me and my mama, we dey sell plantain, ohh

My mama plantain


I am still dat plantain boy

Na me be the pikin wen dey give im mama joy

Many people see me as a useless boy

But thank God today I'm a very big boy

I'm a very big boy

I'm a very rich boy

Ehy my God, you don lift me high, ohh

Ehhh


Thank God say

Alot, alot of people dem want make I fall

Every nite and day dem wan see me fall

But Jehova Nisee don make me tall


All fingers are not equal

People dem plan na to see me fall

Every time them want make I go under

(Chai) Jehova don make me proper

I go just dey make am 


dem noh like somebody wen dey grow

If dem see say you dey make am

Dem go want to make you slow

Ohh you cannot stop me ehh

Jehova dey by my side

You cannot stop me ehh

Jehovah dey by my side ehh

(Everybody everybody just say ahh)


Plantain seller, seller

Dem know me wella

Eh everybody I'm a plantain seller

everybody, dem know me wella

Your mama dem know me wella

Your papa dem know me wella

Mama and papa dem know me wella

Wella wella, dem know me wella

See I'm still that plantain seller

Eh I dey sell, dem know me wella

Ehh everybody, I am a plantain seller


everybody, dem know me wella

Your mama dem know me wella

Your papa dem know me wella

Mama and papa dem know me wella

Wella wella, dem know me wella

See I'm still that plantain seller

Eh I dey sell, dem know me wella

Ehh everybody, I am a plantain seller


I am still dat plantain boy

Na me be the pikin wen dey give im mama joy

Many people see me as a useless boy

But thank God today I'm a very big boy

I'm a very big boy

I'm a very rich boy

Ehy my God, you don lift me high, ohh

Ehhh


Oh oh, ayiba ehhy

Thank you for

Ehh, my mama ehh

I remember I sold plantain ohh

Now my story don change

Dem want make I go back again ohh

Lie lie to lie lie, I noh go fall ohh


Believe in yourself everybody...

Comments