Wayo People Lyrics By Timaya
Wayo People Lyrics By Timaya
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh
Dotty, dotty eh
Dotty, dotty eh
Say dotty, dotty, eh
Everybody just say
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh
Dotty, dotty eh
Dotty, dotty eh
Say dotty, dotty
I wanna know why everything don dey take longer
I don't know
I wanna know why now-now don dey turn later
I don't know
I no go fit wait, oh
Everything don dey take longer, eh-eh-eh
Wait, I wanna' know why now-now don dey turn tomorrow
I don't know
Wey now say you go promise and fail, and fail, and fail
Wey, my people na wetin una go gain? Chai
Make una try to dey use una brain
Because Timaya don dey dey ashamed
Because of the way una don dey behave
Eh, my people na wetin una go gain?
Try to get some money, eh-eh
Everybody just go
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh
Dotty, dotty eh
Dotty, dotty eh
Say dotty, dotty, dotty
Everybody just go
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh
Dotty, dotty eh
Say dotty, dotty eh
Say dotty, dotty, chai
When I sing say
Dem go tell you say dem wanna' help you
Eh, my guy, dem go just dey use you, chai
Promise you, frustrate you, molest you
Eh, my guy, later dem go bone you
Say my brother make you tell dem no
All of them, I swear na wayo
Nobody be like your Jehovah
Nobody be like your Alpha and Omega
Even though you take my wife away
You can never take my dreams away
Even though you take my house today
You never can stop my shine, oh
But all I say, take my mama, take my papa
Take my house and keep me for hunger
You can't stop my dream today
Oh, you can't take my spine, oh
Oh, my destiny can just be delayed
Eh, my destiny can never be changed
Eh, my brother, eh my sister
Make you no depend on man, oh
Everybody
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh
Dotty, dotty eh
Dotty, dotty eh
Say dotty, dotty, dotty
Everybody just say
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh
Dotty, dotty eh
Say dotty, dotty eh
Say dotty, dotty (True Solo)
When I sing say
A word is enough for the wise
A word is enough for the wise
My people, you need to be wise
Make dem no use your head oh, chai
But a word is enough for the wise
A word is enough for the wise
A word is enough for the wise
My brother make, chei
Na me be that stone, wey dem bone
But right now I sit down for my throne
See that stone, wey una bone
But right now I dey for my throne
Say na me be that stone, wey dem bone
But right now I sit down for my throne
See that stone, wey dem bone
But right now I dey on my own
Che, chai, na me be Timaya
Wey the people dem desire
Timaya wey dey go higher
If you come I burn like fire
Na me be Timaya
Wey dey give the people desire
Everybody dey admire
Timaya no go retire, eh
Everybody just go
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh
Dotty, dotty eh
Dotty, dotty eh
Say dotty, dotty, dotty
Everybody just say
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, dotty
Dotty, dotty, dotty, dotty, dotty, eh-oh
Dotty, dotty eh
Dotty, dotty eh
Say dotty, dotty, dotty, dotty
Dotty, dotty
Dotty, dotty
Dotty, dotty
Dotty, eh-oh
Dotty, dotty
Dotty, dotty
Dotty, dotty
Everybody just say
Everybody just say
Comments
Post a Comment