Wide Awake Lyrics By Erigga x Corizo x Gee Baller x Yung6ix


Wide Awake Lyrics By Erigga x Corizo x Gee Baller x Yung6ix


Omo this one na for

People when dey grind

You no understand?

Any time u write them

Dem dey up , na we be that


We no dey sleep for kpa

We dey wide awake

Active we dey wide awake

Receiver dey sleep but giver dey wide awake

Active we dey wide awake

Anything for the kpa

We dey wide awake

Active we dey wide awake


No carry the business far

I dey wide awake active I Dey wide awake

Here Bring money come make we too share

Chop well see how much we fit shock there

If your circle no fit cuff out like 10million

When u dey problem na you be the MuMu there


Who wan help you no go stress you giver no get

Receiver vex say na giver no plan e life well

Dame which kind world we dey

Na man and woman be devil have a lovely day

Reciver Dey outside

Giver Dey active

Wake am with slap

No sleeping in the office?

The day wey giver lack

Na receiver Dey gossip


Were e Dey see the money self

Shey e Dey chop shit

But we gather Dey ball since

Eat alone and die alone

Go buy your food

Leave me alone


I eat alone i belle full

Unto idan wey I be

I cut onions

Onions cry

Take 10 percent as we talk

Paper credit mi in bulk

Boy I’m in a different kinda mode

Yeah I’m in different kinda mode

This the greatest story ever told

Had to cut ties with some n*****

Cos they be hoping that I fold

I done seen a couple n***** switch up on 

their man


When this shit go left

And you life hit the fence

See nobody go defend

So Me I nor Dey pretend

If we ain’t got no business

I don’t wanna be your friend

We no dey sleep for kpa

We dey wide awake

Active we dey wide awake

Receiver dey sleep but giver dey wide awake


Active we dey wide awake

Anything for the kpa

We dey wide awake

Active we dey wide awake

No carry the business far

I dey wide awake active I Dey wide awake

I say they fed us lies

Tryna keep it holy so the Benz all white

Use my two times three (6)


Cux men done wise

Na person when no give you work dey be okpokpise

I say Og keep your small thing

Make you show me that work

They say hard work beats talent

When talent don’t do the hard work

I been Dey get this kele when Dey give me brain like class work

I make that Kitty(cat) work for me

I ain’t talking cat walk (cat work)


We no dey sleep for kpa

We dey wide awake

Active we dey wide awake

Receiver dey sleep but giver dey wide awake

Active we dey wide awake


Anything for the kpa

We dey wide awake

Active we dey wide awake

No carry the business far

I dey wide awake active I Dey wide awake.....

Comments