Yankulu Ya (Dem Mama Remix) Lyrics By Timaya


Yankulu Ya (Dem Mama Remix) Lyrics By Timaya


Ladies and gentlemen

K-Solo special

E baku wana Bayelsa


Everybody, everybody, everybody say

Everybody, everybody, everybody say


Papa iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya

Mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya

Brother iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya


Who kili dem mama? Eh, eh

Dem don kill dem mama eh, eh

Who killi dem mama? Eh, eh

As in dem don kill dem mama eh, eh

Chai


The way we dey today

My brother we gat to dey love one another eh, eh

Make una use una heart before we go start to dey kill ourself eh


E dey pain me gaga eh

Make una use our head eh

E dey pain me wellu-wellu eh

Nigeria people den now one day


When Calabar go dey marry Yoruba

Na so e suppose to dey be eh

When Bayelsa go dey love Hausa

Na so e suppose to dey be eh


Na you be my throwey, throwey

Na you be my pinaro, pinaro

Make una use una head, una head

Nigeria people, I warn, say


My mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya

My mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya

Papa iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya


Who kili dem mama? Eh, eh

Dem don killi mama eh, eh

Who kili dem mama? Eh, eh

As in dem don kill dem mama eh, eh

Chai


(Now, Timaya don come again)

(Chai)


The way e be today, my brother

We get to dey love one another eh

The way we be today, my brother

We get to dey show love each other eh


We no need kidnapping eh

I don tell una finish eh

We no need to dey fight eh

Make una you use una heart eh


Kulukuma, kulukuma, kulukuma, kulukuma, e dey pain me gaga eh

Kulukuma, kulukuma, kulukuma, kulukuma, e dey pain me wellu-wellu eh


Na you be my throwey, throwey

Na you be my pinaro, pinaro

Make una use una head, una head

Nigeria people, and I warn, say


My mama iyankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya eh

Yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu, yankulu ya eh

Yankulu, yankulu, yayankuyaku, yankulu, yankulu ya


Everybody, dem mama eh, eh

Who killi dem mama? Eh, eh

I swear, dem don killi dem mama eh, eh

Who killi dem mama? Eh, eh

(Chai)


Whether you be governor, make you do your work eh

Whether you be president, make una work well eh

Whether you police, my brother

Make you dey stop to dey thief, eh


Stop to dey collect the bribe o

Make una use una head eh

Make una stop to dey kill, my brother

My people, make una wise o


Whether you be Calabar

Abi na Yoruba eh

Or you be Edoma people o

Make una learn to love eh


E no get plenty for this one

Na say we all na one eh

Make una use una head eh

Make you dey stop to dey thief, eh

Make una stop to dey fight eh

My people, make una wise o


Kulukuma, kulukuma, kulukuma, kulukuma, e dey pain me gaga eh

Kulukuma, kulukuma, kulukuma, kulukuma, e dey pain me wellu-wellu eh


Na you be my throwey, throwey, throwey, throwey, throwey

(Eh, eh, chai)

Ehn, clear for your matter

(Eh, everybody now)


Learn all mehn, it's a true story

Learn to love yourself (Wa)....

Comments