Chulo Bother Nobody Lyrics By Timaya


Chulo Bother Nobody Lyrics By Timaya


Chulo ehhhhhhhhh!


Chulo Chulo Chulo

Leggo, yeah


Abeg abeg

Me I no want nothing to bother my head

Me I no want someone to lay my bed (yeah)

Na only God wey dey butter my bread (ee ei eh eh)

Abeg abeg

Me I no want anything bother my head

Na only God wey dey butter my bread

Me I no want to go wrong anywhere


Papi Chulo (chinekeme) bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo

I say Chulo bambam


Chulo bothers nobody ooo

Chulo Chulo bambam

You know Chulo bothers nobody oo

Me I bambam

Chulo Chulo bothers nobody oo

Chulo bambam (right leggo)


My first album back then when I start was true story

(Chulo bam bam)

For the place when I dey today, me I give God all the glory

(Oh Lord) Shower your grace

Make we no face wetin udi and ash dey face (yeah)

Alhamdulillah na him mufa dey pray so

2020 no dey look your face


Papi Chulo bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo

I say Chulo bambam

Chulo bothers nobody ooo

Chulo Chulo bambam

Chulo bothers nobody eh

Me I bambam

Chulo Chulo bothers nobody oo (leggo)

Chulo bambam


You know say woman dem come and go

I dey give dem rapampampam

For the place wey I dey

When I steping in the town

Dey can't stop the boy eh

Dey can't stop the boy eh

You know oh, eh eh rapampampam (leggo)


Papi Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody

Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody eh

Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody ehh

Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody ehh

Leggo ahan ahan

Right


Abeg abeg

Me I no want nothing to bother my head

Me I no want someone to lay my bed

Na only God wey dey butter my bread

Abeg abeg

Me I no want anything bother my head

Na only God wey dey butter my bread


Me I no want to go wrong anywhere

Papi Chulo bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo

I say Chulo bambam

Chulo bothers nobody oo

Chulo Chulo bambam

You know Chulo bothers nobody oo

Me I bambam

Chulo Chulo bothers nobody oo

Chulo bambam.....!

Comments