Goal Keeper Lyrics By Basketmouth x Shatta Wale x Bayanni
Goal Keeper Lyrics By Basketmouth x Shatta Wale x Bayanni
Yan me, yan me
Basket!
Doctor!
Many things they sub wey they burst my brain
Me I know they hear anything them say
Steady in my zone every night and day
If you no give money I go contemplate
Contemplate,
I dey run my race, If your kelle it calling me,
I’m on my way, Me I know fit say no to paper
Steady chaser, game changer oo
If you don notice, I don notice am
Me I don’t notice am, say they want ball me,
They want ball me now
But me I no be goal keeper. On my ten toes o.
Me I no fit shout
Nobody holy noo, Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer oo
Oh ooo oh ooo
Oh ooo oh ooo
What’s pun that skin?
Forever thing, You know my tea, we dey run that thing
Me a run the streets Dan Ka gan thing
I no complain like a gunman thing,
On toper dem man i fly like man ar helicopter Mind my business,
That’s how the soldier
Drop another big sound louder than dem gunga
Gyal dem a bounce to me beat
Yeme, (Yeme)
Yeme, (Yeme)
O jus o runku Yeme
Mati, (mati)
Mati, (mati)
Kyo kyo turku yanti uuu
If you don notice, I don notice am
Me I don’t notice am, say they wan ball me,
They wan ball me now
But me I no be goal keeper. On my ten toes o
Me I no fit shout
Nobody holy noo, Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer...
Comments
Post a Comment