Joko Lyrics By Timaya feat. Shaggy


Joko Lyrics By Timaya feat. Shaggy



Yo!

Leggo!


Timaya!

Hahaha

Young D the beat boss

Shaggy!

Ehhhhh


I'm that guy wey dey make all the girl dem dey feel fine

Chillin with my guys all day, everybody feel alright


Alright let them know that'

Anytime I dey around your town the girl ama hug me like skin tight

Yeah man

No no no

I'm the girls dem lotto, tell your boyfriend sit down and Joko

Sit down and Joko

Love Lova

Tell your boyfriend sit down and Joko

Leggo


Unto you my baby

Unto you my love

All my girls dem love the way doing it up and down

Girl, tell me say she like my eh me rollin

Girl she tell me say, she like the way mi a mi givin thing


When Mr Lova

Pull up in adi

I cup your body

And call me daddy

You neva dey there

Ask anybody

Hehehehe

Ask anybody


Somebody girl wanna take me home

Three girl feel mi bati ratio

All over the world everywhere we go

The girl wanna play like the radio

Mr Lova Lova all the girlies all the century

Every documentary a try document me


Girl afi power so she treat mi 

Whoa

Wait mi wanna make a entry

Girl if its not this, if not that come and tell me

Face ferrari the body dem ma bentley

How much girl mi have mi afi tell emma plenti

20 times 20


As soon as mi pull up she wan mi

She say she no care where her man stay

Becos she wan dey where the gang dey

And when dey don dey

They don dey

As soon as they 

That mean say you do not disturb mi

You just lost your girl yeah she runaway

She runaway

Mi say she runway


Shawty wanna bend down low

She wanna burst up a whine for mi

Shawty wanna be my babymama

Everywhere mi dey she wan dey with mi


E bi mi b the guy where dey make dem dey feel fine

Mi am chillin with with my guys everybody dem alright

Alright!

Stepping inna ur town all the girls dem a hug mi like skin tight

Oh no no


I'm d girl dem lotto, I just bought your girlfriend a condo

Ehh

So sitdown and Joko

Oh ah

I don't wanna hear noise

Bring in the ladies

Unto you my baby eh

Unto you my love oh ah

All my girls dem love the way doing it up and down


Bring am come

Ohh

Oh nana

Leggo

Bring am

Bring

Bring am come to me

Bring am come to me

Bring am come to me


Girl em ma come to mi

The woman dem ma come to me

Leggo

Girl em ma come to me...

Comments