Kekwanu Lyrics By Timaya x Davido


Kekwanu Lyrics By Timaya x Davido


Oh oh

Leggo!

Shizzi

Eh baba

Leggo!


Eh shoutout

To everybody shoutout

You know my people shoutout

Oh shoutout eh eeh

Shoutout

Everybody shoutout

My sexy lady shoutout to you

Eh shoutout eh eeh


Kekwanu

Everybody na shalla

Kekwanu, shalla

Kekwanu, shalla

Kekwanu

Everybody shalla

Kekwanu, shalla

Kekwanu, leggo

Kekwanu, leggo

Kekwanu


Shalla to my guys and shalla to my hittas

All the people

The people wey believe us

Shalla to my friends and my people all mi fellas

Anytime I come see the boys dem a jealous

Sometime ago go (go go)


Dem bi say mi ama koto (koto)

I dey make dem dey kolo (kolo)

See the people snap photo eh

Long time ago go

Dem say me I dey kolo

Now I dey made them snap photo

The people dem believe me ooh

Anytime I come say the people happy


I dey make everybody jolli

See all my ladies they whine pappy

See the girls dem want to pappy

Leggo!

Right now bend down

Sexy body come bend down

All my DJs bombam

All my fellas oya bend down

Leggo!


Eh shoutout

To everybody shoutout

You know my people shoutout

Oh shoutout eh eeh

Shoutout

Everybody shoutout

My sexy lady shoutout to you

Eh shoutout eh eeh


Kekwanu

Everybody na shalla

Kekwanu, shalla

Kekwanu, shalla

Kekwanu

Everybody shalla

Kekwanu, shalla

Kekwanu, leggo

Kekwanu, leggo

Kekwanu


Baby girl make you shake am o

Please don't break am o

Shizzi make am o, ah kwanu

Obio try don't delete kwanu

Please don't fake am o

A fit to mate her too

(Oh yeah yeah yeah)

Nwankwo kanu


Oh there she comes again

My baby make we go oh

A pretty girl from Isal'eko

She say she hear my song on the radio

She wanna be in my video

If you come around dem go holla (holla)

All the girls dem a holla (holla)

All my guys oya shalla (gboza)


Cuz every top mi say reggae

Oya show me your baebe

Oya shake your ikebe

One time for the DJ

Run it back if you feel me eh


Eh shoutout

To everybody shoutout

You know my people shoutout

Oh shoutout eh eeh

Shoutout

Everybody shoutout

My sexy lady shoutout to you

Eh shoutout eh eeh


Kekwanu

Everybody na shalla

Kekwanu, shalla

Kekwanu, shalla

Kekwanu


Everybody shalla

Kekwanu, shalla

Kekwanu, leggo

Kekwanu, leggo

Kekwanu


Everybody shalla

Shalla

Shalla

Shalla

Everybody shalla

Leggooooo!

Comments