Sweet Us Lyrics By Timaya



Sweet Us Lyrics By Timaya


As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us


Hear me now

Leggooooo!


As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us


As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us


Everybody whine follow me

Girlies demma whine follow me

Steady on my mind na money

Me no get strength to dey keep enemies

Ye ye ye


Whine your body, get down

No dey test me, get your body get down

E dey sweet me when your body get down

Ginger me when your body get down


As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us


As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us


Everybody whine follow me

Girlies demma whine follow me

Steady on my mind na money

Me no get strength to dey keep enemies


Me I'm a guy from the ghetto

I know say my life, na only me I get

I go dey ball, I no go stop, my tire no go flat oo

If you try steal my joy, my guy you go collect oo


Shout out shout out shout to my Maker

Na him make me I dey here

Shout out shout out to my Creator

Ain't nobody wey go stop this fire


As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us


As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us

As e dey sweet us, e dey pain dem

As e dey pain dem, omo e dey sweet us


I don't care, no dey stress me with pepper body

No dey stress me, my grace e plenty

I know they hate cause my money plenty


I don't care, no dey stress me with pepper body

No dey stress me, my grace e plenty

I know they hate cause my money plenty


Me I sing say

Everybody whine follow me.........

Comments