Telli Person Lyrics By Timaya x Phyno x Olamide




Telli Person Lyrics By Timaya x Phyno x Olamide


Yeh soundbowy, baddo, Phyno fino

Leggo...


Yetunde, every night and day you like to samankwe

Brother nnamdi, all your friends dey work; your own na samankwe eh

I tell you, you no gree, I advise you, you no hear


I tell you, you no gree, your friends dem talk put, you no gree

You say all na story, dem tell you, you no gree

Mother beg you, you no hear eh


When the time is right my brother eh

Telli person, telli person

O dem no dey telli person

When your eyes go clear o

Telli person, dem no dey telli person

Yeh, telli person


Ebele adi lo ya

Ima kwa n'ebele adilo ya

Egosi gi meat

Nye gi isi fish e welu maka uru adiro ya

Ha aka'm adiro ya


Nekwa abu mu aji adiro ya

Ichoga yo mother ichoga your babe nekwa n'anya mu afuro ha


All I want is what is meant for me oh

My father used to tell me my so please invest money oh ehh

You no get work you just de show money oh

You follow gucci oh olu akuo


I tell you, you no gree, them tell you, you no hear

Your mother tell you, you no gree

I warn you, you no hear

For this street wey we dey ndi ogbe no d play

Ha ga ako kwa your way

Nwanne le


When the time is right my brother eh

Telli person, telli person

O dem no dey telli person

When your eyes go clear o

Telli person, dem no dey telli person

Yeh, telli person


Oya saminamina eh eh, waka waka eh eh

Saminamina you travel go minna

Dem say dem see you for abuja

Nwa'ne oya check eh, enu ti mo fi la sho le peck eh

Tele-tele oni mi'o shey spec eh


Owo off shoulder oni crew ni neck eh

Omo I'd be gone till november ma gor

O fe she falafolo ko sun s'apa kan

You say, I be thug like amari shakur

Pe mi'o l' owo mo tun ri bi eja shawa gan


Mo gba yawa gan, men mo gba yawa gan

Aye mi ti wa da, ti'eh wa sour gan

O'un fimi shako tori era faragon

Mama re tun bi'mi who is your father gan


Who's hot, who not? tell me who rock

Who sell out in the stores? you tell me who flopped

Who copped the blue drop whose jewels got rocked?


Yeh, badoo no ni o

Baby oya whine for me o, one-two koma lo'mo mi o

Bend down ko ma jo for me oo


When the time is right my brother eh

Telli person, telli person

O dem no dey telli person

When your eyes go clear o

Telli person, dem no dey telli person

Yeh, telli person


The life we den, we no fit play wayo

Eh my people o, the way you lay your bed naso you go eh

Kenny Wonder......

Comments