Where Dem Dey (Remix) Lyrics By Laime feat. PsychoYP,Odumodublvck & Dan Dizzy


Where Dem Dey (Remix) Lyrics By Laime feat. PsychoYP,Odumodublvck & Dan Dizzy


Omo, make dem comot for there

Yo!

Neo life shit

G shit

It's the Remix

You get me?

Big vibe


Why tell dem make dem lab abobi?

This Hennessy and Codeine don dey vibe my body

Omo, if you know cause you no fit touch her body

And if my opps no function, they had it from me

Listen, you see my broski? He ride it for me


We got twin Teslas, to a side for the G

We got twin testers, it's like jam energy

And ain't even have a tеst man for Z

I just slide on her P

Now I'm way too proud

I can put another nigga on

Hе sounds just like me

They try to clean, begging up every other week

And I ain't never told up how they pulled up on me


I tell dem, let dem lap abobi (Hmm)

Hah

They better not lose guard abobi

Before dem touch me, I go stab somebody

They don dey see many pressure


You no get voltage make you commot for my section

Huhhn

Cause the balling no get measure

I be leader, I go always give them lecture, uhn


Wave Zaddy

Wave Zaddy

Wave Zaddy

Eh

Hay

You see the shyst man wey carry hand for face? Na me light am

That sharp banny wey dey there? Na me pipe am

This song wey I dey record, you go like am

Fifty matchet drilling for the JEW, wey no like am

When you hear “tu-tu-tu-tu” na the gun sound


Lord dey the town, but aboi, akpoa is constant

If you no get liver, it's better to no bust out

Make dem no go pump-pump your jaw, he come chop mouth

Ogogoro, you no know

Umuokoro, you no know


You see men, you follow

Now dem put am for you eye, now you get Apollo

That your banny wey you love, na bollo

Just in case you no know, wait


Hay

I tell am gimme Benylin, it fell on deaf ears

Dem go bring Expectorant, the thing dey burst head

One card, pop Ref (Yes)

Na me swallow ten (Ehn)

E dey very accessible, e be like trade fair (Damn)

Cocaina, Champagne, LAIME the glory days (Crack?)

Where were dey when depression been hook us to the stem?


Chop them, I no value them

Kylian Mbappe, na me equalize every goal

As I waka through the city of Paris, na aujourd'hui

My maga go pay today today oh, mon ami

My friend, will you marry me? (No)

Okpo don dey halla o, I no go follow for their P


Wey dey play?

Where dem dey?

Who dem be?

Kalashi

I dey pam

See release

E dey quick

They no breathe (Ahnnn)

Na me been dey carry gun (Big Kala)

LAIME aka na follow come


So I ask dem “where dem dey?”

When I dey Port Harcourt City dem dey play (Dem dey play, we dey play)

Na we been hustle everyday (Wahala o)

If we miss the road, we use another way (We go japa, now)

I tell them “bring the Champagne” (Champagne)

Treat a Tuesday like a fucking Friday (Fridayy)

And this one no be child’s play (Playy)

When we commot everybody wan faint (Faint)


I tell dem let dem lap abobi (Hmm)

This Benylin, e don dey scratch my body

Hah

They better not lose guard abobi

Before dem touch me, I go stab somebody

Huhhn


They don dey see many pressure

You no get voltage make you commot for my section

Huhhn

Cause the balling no get measure

I be leader, I go always give them lecture, uhnn....

Comments