Frenemies Lyrics By 2Baba x Waje


Frenemies Lyrics By 2Baba x Waje


Ohh, ooh

Woah-oh-oh-oh-oh-oh

Yeah yeah yeah

Pray for wisdom

Pray for strength

Woah-oh-oh-oh-oh, yeah


Oh Lord save me from frenemies

Make nothing come dey join our destiny

Make nothing make me deal with their fallacies

For my house oh, or even if na overseas

Oh Lord, gimme bazooka

Make a bomb them scatter them from area

The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire

My brother, no be small matter


As I look out through my window, me I no dey see them

Abi – them don enter house already, dey follow me smoke my kpoli

Oh Lord na You go save me


And as I take another step, I hear whatever I hear

I say, "Who dey there?

Who go come dey bite me for here?"

Meanwhile before na mosquito I been dey fear

Now everything suspicious in the air

I start to follow dem slowly

Start to wonder why them want shut themselves off from the glory

I start to wonder how them know me

And if You check am well

Them been dey feature for my story


Oh Lord save me from frenemies

Make nothing come dey join our destiny

Make nothing make me deal with their fallacies

For my house oh, or even if na overseas

Oh Lord, gimme bazooka


Make a bomb them scatter them from area

The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire

My brother, no be small matter


And if I do You wrong before

If I table all the matter on the floor

Would You believe me?

Yeah

Would You forgive me?

Because I don't want to be living with no bad blood


And to be friends with the person is not by force

I want to live my life I beg make You live Yours

So make You carry You wahala, make I carry my cross


Because, I no fi start to explain Your problem

Me I dey my corner just dey maintain my problems

Negative energy no go ever help me solve them

Chaiii

See me, see problem


Oh Lord save me from frenemies

Make nothing come dey join our destiny

Make nothing make me deal with their fallacies

For my house oh, or even if na overseas

Oh Lord, gimme bazooka

Make a bomb them scatter them from area

The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire

My brother, no be small matter


Wetin You dey think before

Wetin make You feel say them love You for sure

Wetin been dey make You dey believe them before

Ohh


Because their way no pure

Naso them go knock on your door

They shine their teeth as dem they suck on Your blood

I say this now as I been talk am before

I say their way no pure


Oh Lord save me from frenemies

Make nothing come dey join our destiny

Make nothing make me deal with their fallacies


For my house oh, or even if na overseas

Oh Lord, gimme bazooka

Make a bomb them scatter them from area

The fire wey go follow them, na Holy Ghost fire

My brother, no be small matter, ehh


Yo, it's Richy on Da Beat

Ooh, yeah

Ohh, ohh, woah

Save me from dem bad mind

One time!

Comments