Love & Ashes Lyrics By 2Baba


Love & Ashes Lyrics By 2Baba


Wooh uh!

Wooh uh!

Wooh uh!

Wooh uh!


Some get head but them no get sense

Some get mouth but them no fit to shout

Some get eyes but them no fit to see

Some get leg to walka but for that same walka them get hit by a car


You just never know wetin life go fling to you

Never let the voice of defeat to sing to you


And as you dey go, continue to do wetin you sabi do

No go look Uche face, cause some people dey craze

Just continue to chase


Them don dey cry again

I dey see them from far away

So we calculate

I gats to find a way

Sorrow, tears and pain

You either lose or gain

I cannot send the rain

Now tell me who's to blame

In Love and Ashes

In Love and Ashes

Memory flashes (Memory flashes)


Open your mind

Take a look at me

And my guy tell me wetin you see

Not based on bias

Or not based on who I be

A person like you wey dey put head like you

Or a stranger because of the thing I believe


Na one love religion I belong to

Never let the voice of defeat sing to you

And as you dey go, continue to do wetin you sabi do

No go look Uche face

Cause some people dey craze

Just continue to chase


Them don dey cry again

I dey see them from far away

So we calculate

I gats to find a way

Sorrow, tears and pain

You either lose or gain

I cannot send the rain

Now tell me who's to blame


Wooh uh!

Wooh uh!

Wooh uh!


In Love and Ashes

In Love and Ashes

Memory flashes (Memory flashes)

And try to focus on the ties that binds us together

Than the differences that separate us my brother

Comments