Pass You By Lyrics By Blackmagic ft Oritse Femi



Pass You By Lyrics By Blackmagic ft Oritse Femi


Baba God Blessing no go pass you by

Him go bless you so Tey dem go ask you why

And the bad belle people dem go pass you by

Cos baba God no go let you die oo ooh

He will let you fly


Over the obstacle you dey face sometimes

You just have to try

Make baba God blessing to go pass you

Oun alabaromi

That time wey owu dey blow me yo oo

I dey always call on him

That’s why he would not let me die yee e e


Blackmagic the dream made ikon believe

Me sef come believe,i brought on isi

Either way we win whether or not it’s with me

Started off with cash 100 Gees

Miss Osiemi God bless you for me


I drew up a scheme, I built up the steam

Pushed on believed

When push comes to shove

Your true friends you see

You wey dey fuck up I no send you see

I still don’t know what kind of girl friend I need


I just wanna succeed

And what you expect I meet and exceed

All based on the chi

Believe


Baba God Blessing no go pass you by,

Him go bless you so Tey dem go ask you why

And the bad belle people dem go pass you by

Cos baba God no go let you die oo ooh

He will let you fly


Over the obstacle you dey face sometimes

You just have to try

Make baba God blessing to go pass you

Oun alabaromi

That time wey owu dey blow me yo oo

I dey always call on him

That’s why he would not let me die yee e e


Blackmagic the flow Tflava the beat

Face it, I’m a king I say no to defeat

Inspiration for the song 100k for the beat

1st album dropped didn’t make it to the streets because

The marketer dey fuck up


And I needed the fuck up

So I could fall like bouncing ball

And get back back up

But now I got the back up

Everything Confam we thank God

Everybody loving the single


They say this guy you dey sing o,

Babygirl said buy me a ring o

So I went and put the ring on a melody

I just wanna say thank you to my friends

And my fans and my family

For helping me out


Baba God Blessing no go pass you by,

Him go bless you so Tey dem go ask you why

And the bad belle people dem go pass you by

Cos baba God no go let you die oo ooh

He will let you fly


Over the obstacle you dey face sometimes

You just have to try

Make baba God blessing to go pass you

Oun alabaromi

That time wey owu dey blow me yo oo

I dey always call on him

That’s why he would not let me die yee ee


Blackmagic believe Oritsefemi dey flow

Seen many dey come

I’m getting ready to go

Up higher and higher

That’s how the story should go


Leave them loving the memory let the story be told

God bless uncle Sammy

Even thought he’s my cousin

God bless my mummy

Tell Enobizzy I love him

All my fans and my family

And all the ones that supporting


Based on belief or based on the chi

Fuck you and your money

If you are based on the greed

God’s time is the best

My album now in the market

My drive cannot be parking

My flight kind of departed

Fueled by the love I’m good

Bye I love you


Baba God Blessing no go pass you by,

Him go bless you so Tey dem go ask you why

And the bad belle people dem go pass you by

Cos baba God no go let you die oo ooh


He will let you fly

Over the obstacle you dey face sometimes

You just have to try


Make baba God blessing to go pass you

Oun alabaromi

That time wey owu dey blow me yo oo

I dey always call on him

That’s why he would not let me die yee e e

Comments