Playful Someone Lyrics By Ema Onigah feat. Ozedikus
Playful Someone Lyrics By Ema Onigah feat. Ozedikus
Moni Asalamalekun wassup
I Dey focus but I'm still a playful
Someone
Odi Odia grateful
Say I will never leave nor forsake you
Sono
Dying for your loving
Said I'm dying for your loving
Be the thing wey Dey keep me up
Be like a coffee
No matter the number of time a brother
Talking to me then talk to me directly
fall
Wetin be the need if I go still figure am
Out
Me lfor like say
When I Dey talk make them audience
Dey hear me
I rather be keeping it real from April till
april
Them krnow me pratical
I cannot imagine looking at myself in
the mirror
And I cannot smile
It made me less noisy and made me
way smarter
Defeacate nonsense and alleviate sapa
She gimme ganja she gimme nice and
Tiriri tanta feeling the banger
Tikiti taka oh, e be the lifestyle
If vibe isa gift then my neighbor living
with santa
Why na mouth you Dey go Dey use
motivate shey u no go give update
With everything wey Dey happen I no
fit stay one place
I came and I saw na to conquer remain
but it's been a long day
Moni Asalamalekum wassup
I Dey focus but l'm still a playful
Someone
Odia dia grateful
Say I will never leave no forsake you
Sono
Dying for your loving
Said I'm dying for loving
Be the thing we Dey keep me up be like
a coffee
No matter the number the time a
brother fal
Moni Asalamalekum wassup
I Dey focus but I'm still a playful
Someone
Odia dia grateful
Say I will never leave no forsake you
Sono
Dying for your loving
Said I'm dying for loving
Be the thing we Dey keep me up be like
a coffee
No matter the number the time a
brother fall...
Comments
Post a Comment