Right Here Lyrics By 2Baba


Right Here Lyrics By 2Baba

Echo na wetin I go do

To make you see say my love for you na real

Baby it's true

Echo-come on come on

Baby it's right hope


Echo-come on come on

I don tey for this game

No be today

No go let your love walkaway

Baby it's right here

Baby it's right here


I was weak when you said you had to go

Tear drops crying like a mighty flow

But you turned around and said that you loved me so

How could I let you go

Oh no no no no no no no


Sorry I make you cry

Let's talk about those days and how we used to play

I rewrite my words

Girl you know sey na your love I dey always they think of


Na wetin I go do to make you see

Say my love for you na real

Baby it's true

Echo-come on come on

Baby it's right hope

Echo-come on come on


Please don't go

Oh I love you so

Bended knees see there's more to show

Don't need to be afraid

I won't let you down

Cos since you've been here my life's been turned around baby


Sorry I make you cry

Let's talk about those days and how we used to play


I rewrite my words

Girl you know sey na your love I dey always they think of

Na wetin I go do

To make you see say my love for you na real

Baby it's true


Echo-come on come on

Baby it's right hope

Echo-come on come on

I don tey for this game

No be today

No go let your love walkaway

Baby it's right here

Baby it's right here


Say wetin I go do

Wetin I go say

To make your love make e no waka away

If I ever tell a lie walahi make I kpai

I dey so sorry baby walahi talahi

I will never ever make you wear another frown


Anything you want to do

You know I'll be down

I'll make you happy everyday of the party

I'll make you feel like the queen with the crown


Sorry I make you cry

Let's talk about those days we used to play

I rewrite my words

Girl you know sey na your love I dey always they think of


Na wetin I go do

To make you see say my love for you na real

Baby it's true


Echo-come on come on

Baby it's right here

Echo-come on come on

I don tey for this game

No be today

No go let your love slip away


Baby it's right here

Baby it's right here, right here, right her

I don tey for this game

No be today

No go let your love walkaway

Baby it's right here

Baby it's right here


See they can say what they wanna say

They can do what they wanna do

It don't matter cos I love you

And I'll place no one else above you

Oh my babe though you so fine

And it pleases me no mind

I'll never do anything to hurt you

I'll do my thing my world around you


Wetin I go do

Kenni's music

E don tey no be today

Wetin I go do

2face see I don tey for this game

No be today


Wetin I go do

No be today

Come on come on baby

Na wetin I go do

Wetin I go do

Na wetin I go do

Wetin I go do

Comments