Ten Ten Lyrics By Mo’hits All Stars


Ten Ten Lyrics By Mo’hits All Stars


Every time I, every time I

Every time I see you girl (every time I see you girl)

Mo' Hits, Don Jazzy again

Every time I see you girl

Hey, Don Jazzy again


Every time I see you girl you dey turn me on

If I no fit get you girl, I no go carry on

Pass me the paper, pass the crayon

Make I put your sexy body in a Dereon, girl


You're one in a million

The only one fish in my aquarium

Baby girl, don't you think that I'm very young

Age no be nothing but a number


Cause I'm a keep-keep loving you girl

Never skip-skip loving you girl

Don't wanna be like other guys

Wey dey take advantage just dey

Use you play ten ten

Everyday, ten ten

Yesterday, ten ten

My love no be ten ten

I no be small pikin oh


So trust me I no go use you play ten ten

Everyday, ten ten

Yesterday, ten ten

My love no be ten ten

I no be small pikin oh

I no be small pikin oh

Every time I see you girl, see you girl

You give me everything that I like

If it's wrong to be loving you girl, loving you girl

Then I don't wanna be right, eh


Cause you're my generator when they take light

I go dey shout "Up NEPA", if you say you'll be my wife

Na you dey bring joy to my life

If you offer me a chance, you know I no go think am twice

Cause the boys dey wish for your loving

If it's me you're giving your loving


I'll never be that guy who tries to take advantage to dey

Use you play, ten ten

Everyday, ten ten

Yesterday, ten ten

My love no be ten ten

I no be small pikin oh

So trust me I no go use you play ten ten

Everyday, ten ten

Yesterday, ten ten


My love no be ten ten

I no be small pikin oh

I no be small pikin oh

What you want girl? Audi TT drop top

And a penthouse just to keep you on top

Bangles 'pon her wrist them look like handcuff

Me money pile up from here to Bangkok (ladies)

You haffi need a man that strong like Hancock


By your side, at your back, and even on top

Girl, you look nice, and your style is so top

(And me can't shout) but me money can talk

When me walk by your side me chest me pump up

When you go down on me, me always jump up


Salvatore Ferragamo, Gucci, Louis Vuitton (see mi nuh bless)

That's why me a fi sing this song

I no dey

Use you play ten ten

Everyday, ten ten

Yesterday, ten ten

My love no be ten ten

I no be small pikin oh


So trust me I no go use you play ten ten

Everyday, ten ten

Yesterday, ten ten

My love no be ten ten

I no be small pikin oh

I no be small pikin oh (D'Prince is here)

What's D'Prince got to do just to get with you

Don't necessarily mean I wanna sleep with you

I'm in need of a princess and I think it's you


Hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm

I don't need to ask my friends what they think of you

I see my future wife when I look at you

See I love you from your head to your Jimmy Choo's

I'ma kiss you even if you've got the flu

See I've got what it takes to make your life easy

You know what it is, the prince of efizzy

Never gonna see me flirting on TV, believe me


I'm not deceiving

I'm never gonna

Use you play ten ten (never gonna)

Everyday, ten ten

Yesterday, ten ten

My love no be ten ten

I no be small pikin oh

So trust me I no go use you play ten ten

Everyday, ten ten

Yesterday, ten ten

My love no be ten ten


I no be small pikin oh

So trust me I no go use you play ten ten

Everyday, ten ten

Yesterday, ten ten

My love no be ten ten

I no be small pikin oh


So trust me I no go use you play ten ten

Everyday, ten ten

Yesterday, ten ten

My love no be ten ten

I no be small pikin oh

I no be small pikin oh.....

Comments