Warriors Lyrics By 2Baba
Warriors Lyrics By 2Baba
Uh uh
Yeahh!
Uh uh
E don tay wey men don dey for here
Young boys just been doing big things
Dem go think say men go fear
But walai we stand gidigba
We get one leg for here
That's why we be warrior
We be bloody survivals
No confusion the thing and no claim senior for here
I just wan talk am how e be
I just wan clear the air
Because we plenty for the place I no enter anybody space
But in the background you know as you grow bad belle must to show
They must to show
So right now
They want to see me fail
So I guess I'd fail them
They want to see me fail
So I guess I'd fail them
I would fail them, big time
Nowadays shey you see (Things are different from before)
Things dey move speedily (Jungle don mature)
Whatever would be would be (For sure)
You go move, your go groove, you go hammer if your level pure
I think of everything, I think about the days
When nothing dey to eat, no food, no work, no money to feel high rate
And as story be today na that time we dey dey chase
We been dey chase wetin be no know
As we start to grow we start to understand say, say
You can not mix oil with water
You should not add fire to any butter
Some would envy, dem go envy you to your grave
So right now
They want to see me fail
So I guess I'd fail them
They want to see me fail
So I guess I'd fail them
I would fail them, big time..
Comments
Post a Comment