455 Lyrics By KennyBlaze
455 Lyrics By KennyBlaze
455 means I'm learning
Kennyblaze wan bi
I thought if i wake up
I will see you sitting next to me
Because of fame you be my gee
You Try to bring the best in me
So my guy don't you dare tamper with
my destiny
But you no dey hear from me
Trynna bring me down why don't
This one na testament to 455
Where my brethen
You no for this hustle we keep learning
till the dead end
Listen to sermons all my worship kema
jebe
Konipeseh moma fun yin praise temaa
gbese
Jesus christ is coming no be say he
dey ashawo house
Malobesimi hibee longlife stidey rep
yellow house
Give your life to Christ if you no wan
hear i go carry gun
John 14vs two room stil yapa for my
father house
To my fans wey dey rep mi momagbe
yin debe
All the gees i lost ejebure owoolu
gbebe
Lori titi kosi jesu omo wara mashe jeje
Brethren if dem no call you e go better
koma debe
Ewo brother peter later pada leyin jesu
Ati bother judas amariwomo leyin jesu
All my gees dn dey blow i tell my self
kenny yesu
I no fit Dey post my fails but many
times moma kesun
Maybe when the blow come
You go hear my cold voice
Bisshop own church
455 na the Gospel
Awon to jayelana da nisin wontiku sir
How old are you I'm old enough to no
say backy nobe rizler
Lately i dey preach life but lowkey i dey
face life
Sapa pe mi face time mojagun biti soja
Trips gbemi wonusoma Colorado lori
coda
Bi tadamawa mummybsope olowa
omomi iggba yola
Mummy don dey old infant daddy my
big fan
Bami sneh no give up on me ythat gee
na my best man
My girl be like google she fit translate
all my lyrics
Me I no say i dey try ile ladiye oti niyii
Hush loyal eyan manzeee
Maga lotto so di magic
Future pemi daddy
Tinba busy miole pati
Ill community with my brethren we
dey learn life
Iwaju loloko yin wami mi lommio ma mo
motor tesla
Everytime i run to God weytin make my
hustle dul
Which day dem go hear my sound
Baba dakun pick my cal
I for steal from God and run to devil but
camera dey for heaven
Freestyle lati 10 11 tun fa para tinba fe
Suh
Clap for my nighas i dey clab
Shodedigba towo baya
Sit backi dey come with fire bi sango
tofeloboya
Dedicated to this music put my sweat
and my all in
Grace and mercy nimofe ma lodge
anytime tibati horny
Welcome to my new chapter to the top
l bring ladder
Sorry welcome to my new chatpter to
the top i bring dagger
Sora fun awon truth finder
Wonmo igba to gbe okada
Ti ba kolo blow pada that day you go
see parttern
Maybe when the blow come
You go hear my cold voice
Prophet for my own church
455 na the gospel
Awon to jayelana da nibolowa nisin
Wontiku sir
How old are you I'm old enough to
know say backwood no be rizler
Mummy don dey old even daddy my
big fan
Bami sneh no give up on me that gee
na my best man
My girl be like google she fit translate
all my lyrics
Taiwo tojo mummy lizzy totijaju
Juwon na n**** thank God say i get joy
ILL Community with my brethren we
dey learn life
Iwaju loloko yin wami mi lommilo ride
on pastor motor tesla
This is a Congratulations to all you ILL
Memba
Welcome to my new chatpter to the top
i bring dagger.....
Comments
Post a Comment