Beautiful Lies Lyrics By Runda



Beautiful Lies Lyrics By Runda


Yhhh yeaahh (ahn ahn)

Ahn ha ha ahn!!

Yi yi yi

Ouu ou ou

Yi yi yi

Ouu ou ou

Yi yi yi

Ouu ou ou

Yi yi yi


I got big love big love for you, you're my type

Make I hold you, make I hold your waist tight

Speak to your ears, in the middle of the night

Things wey only you fit to understand

Baby I know you want dem shots from the back

(Ouu baby)


And now I know honestly you wanna dance

Your energy, ko ma siru e nita (ya)

Beautiful lies

That's what I tell you tonight (tell ya tonight)


You go speak in tongues

Wanna see your legs open wide (ooopen wiiideee)

When she scream my name Rundy (ooof)

Oni ko ma delay (ko ma delay)

Cos she like it non stop everyday (ahh)

My baby love it non stop everyday

Ah ah ye


Baby ye ma pariwo pariwo ah

F'ara kan mi, sha ma jo

F'ara kan mi sha ma jo

Ye ah Ah

On my way

Ye ah ah

F'ara kan mi, sha ma jo (it's a lot, it's a lot)

F'ara kan mi sha ma joo (pulling up to da boy)


I remember when I meet you for junction

You were coming from the supermarket downtown

And na from then I start to dey reason you

You gimme number, and we start to dey wule hoo Wule hoo

Down to my zule zoo

Oh my baby you taste like vanilla too


Onome na you dey hot

Onome na you dey hot


Make you dey do as you want

Beautiful lies

That's what I tell you tonight (tell ya tonight)

You go speak in tongues

Wanna see your legs open wide (ooopen wiiideee)

When she scream my name Rundy

Oni ko ma delay (ko ma delay)

Cos she like it non stop everyday (ahh)

My baby love it non stop everyday

Ah ah ye


Baby ye ma pariwo pariwo ah

F'ara kan mi, sha ma jo

F'ara kan mi sha ma jo

Ye ah Ah

On my way

Ye ah ah

F'ara kan mi, sha ma jo (it's a lot, it's a lot)

F'ara kan mi sha ma joo (pulling up to da boy)


Here to give you all dat you want

Give you all dat you need

Now hear me now

Now hear me now


Mi gwan knock knock, allow me enter

Don't lock me out, don't lock me out

Give you all dat you want

Give you all dat you need

Hear me now


Now hear me now

Mi gwan knock knock, allow me enter

Don't lock me out, don't lock me out ya ya! 

Comments