Brace For Takeoff Lyrics By Leczy
Brace For Takeoff Lyrics By Leczy
If i broke only mama understand me
I'm young but am stressing like am forty
Twenty twenty three na me first beg you
Na me first beg you
Tori twenty twenty two fele ni aleju
Fele laleju
Credit alert wey go turn my phone to my best friend
Always checking if i dey bored i go get strength
Mama say lekan calm and it sure for you
Does wey don die see them get plan too
So many massages one attention attention
So many shenking but no mention no mention
As omo ogbon i need to move on
Even person wey i dey fear still dey fear dog
Every night and day owo moman think
Kilo kan iru awayi pelu lomotif
A lot of things wey dey bother mind
E sure for me and my brother man
Orin hallelujah melo mofe ko
Ohun oju tiri melo mofeso o
Believer no dey panic
Mama mi tiwipe won ma to gbo
Orin hallelujah melo mofe ko
Ohun oju tiri melo mofeso o
Believer no dey panic
Mama mi tiwipe won ma to gbo
I know many people i meet them tell me them no get ooh
If i no get them go laugh me
They wan turn me to banbihala oo oo
I no go live my life on top nobody sweat oo
Hope you dey feel my story
Me i dey find my glory
I no fit ti go back to my past
Cuz i leave am for ghetto
Thank god for where me right now
Sapa no go hold me laye laye
I no fit ti go back to my past
Cuz i leave am for ghetto
Thank god for where me right now
Sapa no go hold me laye laye
If i broke only mama understand me
I'm young but am stressing like am forty
Twenty twenty three na me first beg you
Na me first beg you
Tori twenty twenty two fele ni aleju
Fele laleju
Credit alert wey go turn my phone to my best friend
Always checking if i dey bored i go get strength
Mama say lekan calm and it sure for you
Does wey don die see them get plan too
So many massages one attention attention
So many shenking but no mention no mention
As omo ogbon i need to move on
Even person wey i dey fear still dey fear dog
Every night and day owo moman think
Kilo kan iru awayi pelu lomotif
A lot of things wey dey bother mind
E sure for me and my brother man
Orin hallelujah melo mofe ko
Ohun oju tiri melo mofeso o
Believer no dey panic
Mama mi tiwipe won ma to gbo
Orin hallelujah melo mofe ko
Ohun oju tiri melo mofeso o
Believer no dey panic
Mama mi tiwipe won ma to gbo!
Comments
Post a Comment