Coke Body Lyrics By M3lon

Coke Body Lyrics By M3lon

Uhnn-uhhh

Yeah!

Abena, she ah bad, she ah tonic and gin

When she ah come around, she no let me to sleep

When we are gbana, we no see food to eat

So, we gat to form, we gats go to the street

Anything wey happen, we gats keep it discreet

But, you about to know nobody hit it like me

You cannot be a baddie with no bad habit

But me, I no want drama, African Magic

Me only want Coke body oh, o pari oh (Coke body oh, o pari oh)

Your friend na Beyoncé, na you sabi oh (na you sabi oh)

If you no bad, you no fit come my party oh

If you no bad, you no fit come my

I've been calling Molly (calling)

'Cause na she gan dey make me happy ('cause na she)

Another 15 girls want to pull up on me

Mhen at this point, I'm so careless

Cause I'm young (young) and reckless

Won gbe'shee ran mi

Nobody go fit make me feel melancholy

If you got weak game, watch me closely

Mhen at this point, I'm so fearless

Cause I'm young and reckless, uh

Me only want Coke body oh, o pari oh (Coke body oh, o pari oh)

Your friend na Beyoncé, na you sabi oh (na you sabi oh)

If you no bad, you no fit come my party oh

If you no bad, you no fit come my

Me only want Coke body oh, o pari oh (Coke body oh, o pari oh)

Your friend na Beyoncé, na you sabi oh (na you sabi oh)

If you no bad, you no fit come my party oh

If you no bad, you no fit come my

I got some pretty soft girls, they from Texas

Like Suya, me, I taste this

Omo, dem get money but I go like pay their taxes

Plus, you know I'm a king already

E no get nothing me never seen already

Real booty, fake breast, crack head, sick girls

Saint on the weekdays, baddies on the weekends

And, the girls that visit you on the first day

And, they go ahead to sit on the bed's extreme end, ehh

Me only want Coke body oh, o pari oh (Coke body oh, o pari oh)

Your friend na Beyoncé, na you sabi oh (na you sabi oh)

If you no bad, you no fit come my party oh

If you no bad, you no fit come my

Me only want Coke body oh, o pari oh (Coke body oh, o pari oh)

Your friend na Beyoncé, na you sabi oh (na you sabi oh)

If you no bad, you no fit come my party oh

If you no bad, you no fit come my...

Comments