Concussion Lyrics By Savage


Concussion Lyrics By Savage

Hmm....


looku looku

I see the uku

na amakachuku oti ri gan gan gan

bigi uku

wetin u do to ifeanyichukwu e no fit talk talk talk


e be like magic

she use medicine

cos omo the tin too soft

am liking this her chemistry ehh

she give me concussion o o o


she give me concussion o o o

she give me concussion o o o

she give me concussion o o o

she give me concussion o o o


sare wa ko fun mi

am feeling ur body

e dey wonjure me

I no be small pikin

am liking wat i see

e dey wonjure me

how much to pay for attention

my salary and my pension fee

if u see wat I see


u want to wonjure me

looku looku

I see the uku

na amaka chukwu oti ri gan gan gan

bigi uku

wetin u do to ifeanyichukwu e no fit talk talk talk


e be like magic

she use medicine

cos omo the tin too soft

am liking this her chemistry

she give me concussion o o o

hmmm..she give me concussion

she give me concussion o o o

she give me concussion o o o

she give me concussion o o o


Comments