El Classico Lyrics By Erigga feat. Savage



El Classico Lyrics By Erigga feat. Savage


See! See!

Comot for my line

Me no wanna hear your problem (Yh)

Omoh pray to jehovah,

Make e fit to come n solve them (Yh)

You know as e Dey be

Swinging from trees


l ain't got no time for no jagbajantis

I keep my peace with the piece I keep

In my jeans (ah ah ah)

Big Taribo

Man ah ball them Ronaldinho

Them talk my matter them wan put am maggio


If e no be cheddar, please don't let me know (ah

ah)

EI Classico

Man ah ball them Ronaldinho

Them talk my matter them wan put am maggi o

But lIf e no be cheddar, please don't let me know

When u broke in a broken home no be joke


Even Ur corinthiens go play with you make we

smoke

I get things to relate with you Make you know,

the reason why I no too dey smileeeee on a low

I was once a happy lad, na the street make me

bad

8 years I don dey Carry dagger go play card


For my guy house cos that place get as e be

You fit go clear the board the next thing dem don

turn key

They tell you make u drop the bag na there

problèm start

Stab he brother when dey smart, zip zip all he

back


When you get nothing to loose na you dey first

attack

Never to forget power buku inside first attack

Leave All those jazz u dey cap your juju dey crase

As I Dey dock all he face , the others don pick race


Dialogue no fit work here, it's not fare

Many don die na phycological warfare it's all clear

Big Taribo

Man ah ball them Ronaldinho

Them talk my matter them wan put am maggio

If e no be cheddar, please don't let me know (ah

ah)

El Classico


Man ah ball them Ronaldinho

Them talk my matter them wan put am maggi o

But If e no be cheddar, please don't let me know

Here Too many times dem don damage my

emotions


E no dey work well na why I no fit dey with you

I Rather follow my demon do morning devotion

If no be money you dey talk make l go warm my

stew

E don tay HE go

For MuMu matter just the way many take go

For him mind everything be the way e be


Before e lakus him cacus never give am Kęỷ

E blood dey hot e need money to smoke coco

E babe dey come , e don tay whene do tortor

E go back yard invite men make we come play

card

E plan to clean us e forget say area sad

Before HE root he kala area don dive am fall


Boot e face e no fit believe e rise and fall

Dialogue no dey work here , it's not fare

Many don die na phycological warfare e don end

Big Taribo

Man ah ball them Ronaldinho

Them talk my matter them wan put am maggio

If e no be cheddar, please don't let me know (ah

ah)


El Classico

Man ah ball them Ronaldinho

Them talk my matter them wan put am maggi o

But If e no be cheddar, please don't let me know.....

Comments