Evil Receive Lyrics By Shallipopi
Evil Receive Lyrics By Shallipopi
Wait....
They call me Shallipopi
Pluto Presido!
Say, say-say-say-say, say-say-say, say
Say, say-say
Say, say-say
(Gi', Giddem)
Receive enter wallet (and na evil receive oh, wahala)
Receive enter wallet (no go dey)
Receive enter wallet (con', confirm)
Steady dey, receive enter wallet (no go dey)
Let me tell you something, it's not by age oh (eh)
My squad and your squad distance, they no be mate (confirm)
No dey call me blood when me and you no relate (sharply)
'Cause if them gather, na my matter dem dey debate (clear road oh)
What's my name?
Shalli', Shalli', me no wan stress oh (abeg oh)
Me just wan flex oh (abeg oh)
Who I wan impress oh? (Abeg oh)
See am, eh (no go dey)
Shalli', Shalli', me wan go raw (abeg oh)
No con go run, say, 50 bottles Don PĂ©rignon
Clear road, see am (confirm, confirm)
E clear so? Clear like Cubana (Cuban')
Tony Montana (wahala)
Causing wahala
Clear road, say, eh
E clear so? Clear like Cubana (eh)
Tony Montana (say bro)
Causing wahala, see am
Eh, clear road, say
So, send me location (send me loca')
Paste the loca' (eh, confirm)
Steady rotation (no go dey)
See am, ehn, I say
What's the location? (Eh)
Paste the loca' (clear road)
Steady rotation (see am, eh)
Receive enter wallet (and na evil receive oh, wahala)
Receive enter wallet (no go dey)
Receive enter wallet (con', confirm)
Steady dey, receive enter wallet (Sharpiru)
Do not disturb, put my phone for do not disturb, see am (wahala say)
Then, I focus (confirm), hocus pocus (no go dey)
Back then wey dem dey mock us, see am (wahala)
Now, dem wan dey fuck with us (eh)
Option, they gat no option (no)
Living life without no caution (see am)
Shalli' kpo-the-kpo for junction (eh)
How your body take dey function?
They say I dey talk for music
Na that one be the vibe (say, say-say)
Na that one people dey like (say, say)
So, I gat vibe (say-say)
E clear, you no fit deny (say-say)
Alhamdulillah (say, say)
I be God special design (say-say)
Try contract, e get why oh, see am
E get why oh, e get why oh
E clear so? Clear like Cubana (Cuban')
Tony Montana (wahala)
Causing wahala
Clear road, say, eh
E clear so? Clear like Cubana (eh)
Tony Montana (say, confirm)
Causing wahala, see am (no go dey)
Eh, clear road, say
So, send me location (send me loca')
Paste the loca' (wahala, wahala)
Steady rotation
See am, ehn, I say
What's the location?
Paste the loca'
Steady rotation (clear road)
Say, say-say-say-say, say-say-say, say
(Yo X, yo X)
Say, say-say-say-say, say-say-say, say
Gi', Gi'
Giddem!
Comments
Post a Comment