Gold Digger Lyrics By M3lon x Zinoleesky



Gold Digger Lyrics By M3lon  x Zinoleesky


Uhhn-uhnn, uhnn

(Hey, hear the Big Man, listen to the Big Men)

Melon, Melon, Melon


Dem haffi tell me you be gold digger

But, I swear, I no mind them

'Cause you are there when I be broke nigga

When dem ah toast you, you decline them, woah-ohh

During the rainy day, during the sunny day


Baby, na you dey for me, when nobody dey for me

I like it when you give me romantic call

Anytime you horny, I'll be at your door

Netflix and chill as we sex on the floor

Nkan t'oba wun won ni k'oma soh, ye

I like it when you romantic call


Anytime you horny, I'll be at your door

Netflix and chill as we sex on the floor

Nkan t'oba wun won ni k'oma soh, ye

Ohema, make you tell me wetin dey your mind

Is it my money?

Or, is it my love?

Tell me, I wanna know, I wanna know

Ohema, make you tell me wetin dey your mind

Is it my money?

Or, is it my love?


Tell me, I wanna know, I wanna know for sure (I wanna know for sure)

I wanna know, yeah (yeah)

Tell me, I wanna know for sure (I wanna know for sure)

I wanna know, yeah (yeah)

Tell me, I wanna know for sure

I wanna know, yeah


Tell me, I wanna know for sure (wanna know for sure)

I wanna know, yeahh

Tell me, I wanna know for sure

Ahh, my baby, tell me

Tell me, tell me, tell me (tell me, tell me, tell me)

Tell me, can you feel it in your belly?


Gbami l'ago when I'm needed, bell me (ah-yo)

Tell me, if you want Fendi

All your friends like me (friends like me) 'cause I'm friendly

But, she like to fight me (fight me) steady, steady

Haa, be like say you shoot me catapult


She wan make me somersault

Na you be the Polka for my 'Dot

Add more salt to my cut

Haa, o dun mi, catapult

She wan make me somersault

Na you be the Polka for my 'Dot

Add more salt to my cut, ah

Ohema, make you tell me wetin dey your mind


Is it my money?

Or, is it my love?

Tell me, I wanna know, I wanna know

Ohema, make you tell me wetin dey your mind

Is it my money?

Or, is it my love?

Tell me, I wanna know, I wanna know for sure (I wanna know for sure)


I wanna know, yeah

Tell me, I wanna know for sure (I wanna know for sure)

I wanna know, yeah

Tell me, I wanna know for sure

I wanna know, yeahh

Tell me, I wanna know for sure (wanna know for sure)

I wanna know, yeahhh


Tell me, I wanna know for sure

Tell me, tell me, tell me

Tell me, can you feel it in your belly?

Cause I never doubt you

Even when your own best friend talk bad about you.....

Comments