Hallelujah Lyrics By Ckay feat. Blaqbonez



Hallelujah Lyrics By Ckay feat. Blaqbonez



Ah-ah, ah-ah-ah-ah


I just wanna make love and money

Walahi suffer, suffer life is not for me

See me I come from nothing

See me I come from trenches

Nothing dey my aza for fourteen days


And nobody feel my pain, uh-huh

I will never be the same, uh-huh

I was a different case, uh-huh

When dem look my side dem dey say, Ah, ah

Nobody pass the almighty

Nobody fit follow me fight

My face show my shoe shine

(My shoe shine, my shoe shine)


Hallelujah

I'm getting mula

Inside cooler, cooler

Eating suya

Hallelujah

Living la vida loca

Owo wole


Yeah, I be on the road all day, I'm chasing mula

Fire dey my mouth like azula


Turn a magic beat into suya

Yeah, I been hot for like four years, and they wonder if I'm done yet

People be like rice for my concert

Welcome, welcome the new converts

In a whip wey dey convert, ah-ah-ah


Buju say he wan' race me

Tell am we go do am unfailingly, yeah

CKay bought a AMG

So it's three bad boys with V8 engines

You no go be si me

You want to lose bet against me (Uh)

We flexing (Uh)

Uh-huh, 'til eternity, uh


Hallelujah

I'm getting mula

Inside cooler, cooler


Eating suya

Hallelujah

Living la vida loca

Owo wole


Mula

Cooler

Ooh, yeah

Oh, oh-oh-oh

Owo wole

Comments