Happy Day Lyrics By Muripounds


Happy Day Lyrics By Muripounds


The day is bright

Is bright and fair

Oh happy day of joyyy

As Man Don wake up This morning

Make e go find wetin ego chop


As I Dey find wetin I go chop

Make wetin I go chop no chop chop me

Ahh ehhh

Me wan make this money

Cause I wan flex my mummy

247 No dullin


Gold diggers dem be calling me darling ahhh ehhh

U no fit see me anywhere No mean say I get pride oh

To Dey avoid see finish my brother no be pride

Kilo Kon Ni


Cause uncle Muri Dey the building oh no

Omo dance to the music Oshe

Cause na Yussy on the beat oh Nono

The day is bright is bright and fair

Oh happy day is the day of joy


The day is bright is bright and fair

Oh happy day of joy mama jollof rice

The day is bright is bright and fair

Oh happy day is the day of joy

The day is bright is bright and fair


Oh happy day of joy mama jollof rice

Maduro le Maduro won ti de

Awo tie da A won ti mummy da

Ojo to ro ni ibadan lo ka kpata

Shebi lala ano mo ni ka kpalanga

It's not funny The time is 4:40

This your body Make me spend my money


I no go forget you when I get this money

Its muri time i dont do drugs i just smoke weed smoke some weed

The day is bright is bright and fair

Oh happy day is the day of joy

The day is bright is bright and fair

Oh happy day of joy mama jollof rice

The day is bright is bright and fair


Oh happy day is the day of joy

The day is bright is bright and fair

Oh happy day of joy mama jollof rice

The day is bright is bright and fair


Oh happy day is the day of joy

The day is bright is bright and fair

Oh happy day of joy mama jollof rice

It's muripounds record

Comments