I Pray Lyrics By Kcee feat. Oxlade

 



I Pray Lyrics By Kcee feat. Oxlade


Jaysynths!

Give them the fire


Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)

Cause I no getti problem

Iwalakolombo (Oil)

Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem

And Ijoba no go fit solve am

Omo Gaza don drop lamba

Sir Kcee Limpopo banger


Repeter, repeter

No go dey dull my grace

Nnamdi rest your case

We dey play e dey show

You no fit stop my pace

Oil dey my head


I pray, I pray

See the life I dey live, high grade

I no come here to come play

I don dey ball o

E don tey


Umunna

Ebe ahzia

Umunna

Ebe ahzia

Umunna


Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)

Because I no getti problem

Iwalakolombo (Oil)

Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem

And ijọba no go fit solve am

Omo we don drop lamba

Kcee and Oxlade banger


Where be you dey?

When I dey for ‘Lere, mi o ki n sun’le o

And you can ask Kunle

Won fe sun le but mo ya kigbe

Emi bonafied osanle

Them dey feel me for America down to Malay

Them ah tell me say Ola tete wa’le

Them wanna get me laid like Omah Lay


O de ma le o, se fe ta le o?

Cause I dey tackle like Ngolo Kante o

I no fit piante o, ko si pampe o

And all over the world, them give me shante o

Esa ni milli ba de o

Emi lon pe ni Gaza, and nobody do it like me

Loyin lotun losi, ola Oluwa ko le tan


Blessings na follow come wetin dey my head doh doh (Oil)

Cause I no geti problem

Iwalakolombo (Oil)

Anytime you fuck around you fit, to fit to see my problem

And ijoba no go fit solve am

Omo Gaza don drop lamba

Sir Kcee Limpopo banger


Eeee money

Sir kcee Limpopo banger

Kcee and Oxlade oh banger!

Comments