Jam One Kele Lyrics By Gimba x Millymay_pod and Sarz

Ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye

I jam one kele yesternight, Wey she dey come around

I jam one kele yesternight, Wey she dey shine like a star

I jam one kele yesternight, Wey she dey give man vibe

I jam one kele yesternight, Yesternight ah ah

They no dey beg to turn up

When the girl's Dem they dance, Take a chance

Till the Shima say you hold

I no dey hide my color

If na drink, If na smoke, E dey choke

E dey make man too dey jonze

Uh huh

See as we dey maintain

See as we dey throwaway money for the club

I jam one kele yesternight, Wey she dey come around

I jam one kele yesternight, Wey she dey shine like a star

I jam one kele yesternight, Wey she dey give man vibe

I jam one kele yesternight, Yesternight ah ah

Naso, I sight one kele for the show wey I go last night

Her face fine and her body self dey glow oh oh oh

I suppose meet am but I dey observe

If she no follow anybody come uh uh uh

Naso I Waka meet am and I be like hello

My name is Miliimay, Nice to know yah

Body cause e gobe

Na him make me say make I halla

I jam one kele yesternight, Wey she dey come around

I jam one kele yesternight, Wey she dey shine like a star

I jam one kele yesternight, Wey she dey give man vibe

I jam one kele yesternight, Yesternight ah ah

I jam kele yesternight

I jam kele yesternight

I jam kele yesternight

I jam kele yesternight....

Comments