Japa Lyrics By OGC feat. Balloranking
Japa Lyrics By OGC feat. Balloranking
I no holy, oh no oh
l am balloranking
Double money, double problems
Say my head ful, Say my head burn oh
Many things wey I never talk yet
Who I wan tell oh Although I want to
I Dey smoke loud no be say I be bad
person
Inever kill person
Tell me why you hating on a young
n****
You say weed is illegal for naija
Make mne want to japa
First flight to Jamaica
Make I smoke my ganja
I no like whahala, I no like drama
Say When I no get shi shi for Aza
Everyday whahala, everyday Palava
See me see Gobe
Olokpa handcuff me
Ino get bail
Ino get say ehh
I still get faith, I still grind hard, cos
know say e go clear one day one day
When I no get shi shi for Aza
Everyday Palava, everyday whahala
See me see Gobe
Olokpa handcuff me
Tknow say e go clear, So l carry my leg
If anybody beh Omo we go let them
hear
I-roll up my kpoli, light up mi ganja
My problems been solving, Emi ologo
4g
Wo son mo ti japa, Omo you no go fit
judge me
Cos layemi I no want palaba
Sheybi na the hustle carry me go
taraba?
Sheybi ishe ni mo won sa laba
You Dey find me I Dey find kaluba
Shey na today you know kosalabaro?
Where you Dey when I Dey soak
Cassava?
Nu orukọ Abiola ka shi ma wo
Shebo ri le gbe mi de Canada
Parawa eh Parawa
I Dey smoke loud no be sayI be bad
person
Inever kill person oh
Tell me why you hating on a young
n****t
You say weed is illegal for naija
Make me want to japa
First flight to Jamaica
Make I smoke my ganja
Ino like whahala, I no like drama
Cos layemi I no like Palava(Aje)
Sheybi na the hustle carry me go
taraba?
Shayo all night no be say
I be bad person, I never kill person oh
Tell me why you hating on a young
N****
Why you carry my matter for head like
dada?
Why you hating oh??
Comments
Post a Comment