Kolobi Lyrics By Spy Shitta


Kolobi Lyrics By Spy Shitta


Call me Showboy Showboy baby!


Omo e get one Kele

Wey dey blow my mind

Face so fine

Her body skin tight

O de mo pe ara mi to wa lo na

I no go mind make I carry you go

Ye eh eh

Your loving wey dey bakalamisi


You Dey high me

Girl you taking over me yeh

I no mind if you wan take all my money yh

Kolobi Kolobi

Kolobi mi o baby Kolobi

Ayanfe mi o baby ayanfe


If you need me baby call on me

I’ll be right here girl I no Dey leave 

I’ll be right here girl I no Dey leave 


Inna mi life

You be the fire wey dey burn

You ignite my world

Shawty sho n gbo mi

And if dem like make dem talk

See later dem go leave story

Mo fe ko je Ololufe mi

Baby mi

Olo mi

Ore mi ko ma yi lo

Ko ma yi lo ....


Kolobi mi o baby Kolobi

Ayanfe mi o baby ayanfe

If you need me baby call on me


I’ll be right here girl I no Dey leave 

I’ll be right here girl I no Dey leave 


Make we gum like diddy and Jlo in 1999

Kele wey dey blow my phone like 95

Only you don do me babe I’m satisfied

If my car flop I go Uber or taxify

Make I run to you

I wanna be all over you


Oh my baby boo you gat me feeling things I never knew

This feeling brand new and you gat me on the moon

Sometimes I loose my mind when I’m looking at you

Mi o le farawe and I no fit to shalaye

If you run away

baby my soul go fly away


Igbolabi things big jumbo ni ma ma we

Now prim and proper

I be king like alake

Bum shaka shakalaka shakalaka!

Odo be my spec

Makanache kikanafa

Sweet like sugar

Yellow like fanta


Omo tan o ni roundabout

O tu wa ta! I wanna!

Kolobi mi o baby Kolobi

Ayanfe mi o baby ayanfe

If you need me baby call on me


I’ll be right here girl I no Dey leave 

I’ll be right here girl I no Dey leave 

I’ll be right here girl I no Dey leave 

I’ll be right here girl I no Dey leave 


(Whistle)

Comments