Konsentraiit Lyrics By DJ 808 x Minz and Toye
Konsentraiit Lyrics By DJ 808 x Minz and Toye
Mmm mmm..
It's DJ 808 baby
Wey fit make a Nigga concentrate
E Dey happen when I see you walking with your booty in tha bum shot
I Dey craze
Oh ahh
Can you hold your liquor? she tell me say
After party Wetin she go swallow no be Casa or Azul o
For my place
Oh ahh
We Dey smoke sativa tiva tiva
Shayo don Dey for my liver liver liver (Shayo don Dey eh eh)
Omo me I no fit leave her leave her leave her
(I no fit leave her)
Omo this night I no fit leave her leave leave her leaver her
(I no go leave her)
Leave her
Mhmmm
I no go fit leave this my throat goat
Even when she get sore throat
And Even when she's on duty (duty)
She Dey free up the schedule (for me)
Otilo she the be Caesar
Wetin I Dey see now
I no go fit believe if you tell me say na real life
You no need to deny
Baby girl your body nice
If you know what I'm thinking
Cos your body henny I'm drinking
When the Shayo don Dey my system
I fit get your body like linking
Shey you say na small thing
Ko le tolerani dansaki
Say she wan kill me
And she wan come test my limit (free me)
Rub on your booty like genie
And you know say you no go wan free me
E Dey happen when I see you walking with your booty in tha bum shot
I Dey craze
Oh ahh
Can you hold your liquor? (Can you hold your liquor?)
she tell me say
After party Wetin she go swallow no be Casa or Azul o
For my place
Oh ahh
We Dey smoke sativa Tiva tiva
Shayo don Dey for my liver liver liver (Shayo don Dey eh eh)
Omo me I no fit leave her leave her leave her
(I no fit leave her)
Omo this night I no fit leave her leave leave her leaver her
(I no go leave her)
Leave her.....
Comments
Post a Comment