Lagos Girls Lyrics By Tesh Carter
Lagos Girls Lyrics By Tesh Carter
I’m feeling alive
I’m living my life like say I don hammer..
Hammer hammer, hammer hammer
Take me to Circa,
Party like a rockstar
Spend your money it’s sweeter.. yea yea
Hammer hammer, hammer hammer
If money just enter aye!
See I no go waste time japa wella .. yea yea
Japa wella , japa wella oh oh oh
Take me to Soweto
Double margaritas me and my sinoritas.. yea yea
Allow me to enjoy myself
Allow me to be wild abeg
If money dey we go chill I swear
Even if e red we go still dey flex
Allow me to be wild abeg
Allow me to spend all my cash
If money dey we go ball I swear
Even if e red we go still dey flex
Balling balling
10 bottles I’m balling (balling)
Dollar bills only (only)
Spray the money no dulling (dulling)
I’m Balling (balling )
10 bottles I’m balling (balling)
Dollar bills only (only)
Spray the money no dulling .. yea
Balling…
Balling…
Balling…
Balling…
Plenty sisi dey Lagos you go see see taya (oh yea)
Eye for Baka hand for pocket omo na waya waya
Expensive lifestyle on a go
No go dull yourself oh no
Hold your Bobo tight e choke oh
If you lose your guard dem go chook you goal (oh no)
If money just enter aye
See I no go waste time japa wella
Japa wella, japa wella oh oh oh
Take me to Soweto
Double margaritas me and my sinoritas (yea yea)
Comments
Post a Comment