Magician Lyrics By Morravey



Magician Lyrics By Morravey


Shekpe!!

Baddest

Me before, omo (omo)

Inside life, they don't know (they don't know)

Do covers, I no stop (I no stop)

One more video, I turn up (turn up)

Paddie mi, jeje (jeje)


See me now, my own don clear

From Mile 3 to Yankee (from Mile 3 to Yankee)

As I enter the Alma (Alma)

My Alma-mater

You sef, you con dey wonder say, "wetin I go do?" (Wetin I go do?)

I don meet the Holy Father

He don dey my matter

If you say I no fit do am, then nah wetin I go do


I enter like magician (magician)

I shock Insta' (Insta')

Billboard na me get am

The way I enter (the way I enter)

I enter like magician (magician)

No be common entrance (entrance)

Na large entrance


E don be, no resistance (no resistance)

Showed up and I bossed up

I don show and I can't stop, you can't stop me (I don show and I can't stop, you can't stop me)


Haters shout 'cause I get God, ayy ('cause I get God, ayy)

No one can stop me (no one can stop me)

Shutting down cities, jayelo

And I'm living my dreams (my dreams)

From Choba to Yankee (from Choba to Yankee)

As I enter the Alma (Alma)

My Alma-mater


You sef, you con dey wonder say, "wetin I go do?" (Wetin I go do?)

You don meet the only papa

He don dey my matter

If you say I no fit do am, then nah wetin I go do (wetin I go do, ooh-ooh)

I enter like magician (magician)

I shock Insta' (Insta')

Billboard na me get am

The way I enter (the way I enter)


I enter like magician (magician)

No be common entrance (entrance, oh-no oh)

Na large entrance (oh-no, no, yeah)

E don be, no resistance (no resistance)

I enter like magician (magician)

I shock Insta' (Insta')

Billboard na me get am (get am)


The way I enter (the way I enter)

I enter like magician (magician)

No be common entrance (entrance, oh-no-no)

Na large entrance

E don be, no resistance (no resistance, oh-no-no)

Comments