Mainland Lyrics By Loti


Mainland Lyrics By Loti


Oh oh ooh ooh

Oh oh ooh ooh

Oh oh ooh ooh


All my life I’ve been grinding

I’ve been waiting for my time

Make nobody come whyne me

For this life no go jonze dem go leave you for the side


Make nobody come whyne me

I been get like 12 bay

I wan buy loud, get some odds I wan play

Go still buy chow haven’t eaten all day

If I no soft tell me wetin I gain

tell me wetin I gain


I’m from the mainland

Me I just dey hustle for the paper (oh ooh oh)

I’m from the mainland

I know say I ghetto but na real life

but na real life


Bad as e bad we go make am

We go too get money (Spend money)

Girl of your dreams you go date am

Na you she go call honey

call honey

Trenches

From the trenches


I’ve been on the bench since

And e don dey vex me

All my guys are pressing

E dey teach me lesson

If you no hold dem go switch like Benson

O ta L’enu

Shout my n**** bnxn

Can’t act a fool when Oluwa bless me

Can’t act a fool

Got nothing left to prove


I’m from the mainland ( mainland oooh)

Me I just dey hustle for the paper (oh oh ohh)

I’m from the mainland (ooh ohh oh)

I know say I ghetto but na real life (but na real life)


I’m from the mainland ( mainland oooh)

Me I just dey hustle for the paper (oh oh ohh)

I’m from the mainland (ooh ohh oh)

I know say I ghetto but na real life (but na real life)


(Gorimapa Gangsta)

(Gorimapa Gangsta)

(Gorimapa Gangsta)

(Gorimapa Gangsta)

(Gorimapa Gangsta)

Comments