Manya Lyrics By CDQ x Masterkraft x Dammy Thunda



Manya Lyrics By CDQ x Masterkraft x Dammy Thunda


Two seconds, everywhere don burst

Men don show, we dey cause hold

up

Baddies choke, ibadi go slow

We dey outside, we're not inside

Ebelebe egbuo, see money, Toke

Makinwa


See body, baddies choke, ibadi go slow

We dey outside, we're not inside oh

Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh

We dey outside, we're not inside oh

Manya, manya, manya, eh

Anywhere we land, we dey tension like

earthquake


Call the floor manager make them clear

space

Eleyii gidi gan-an ni sẹ no be lamba

Awon baddies yen şe wole lati Atlanta

On wo ilefo, wa a wo ilefo

Seyi Vodi ni mo wỌ Oga ilefo

Aye to n wa lo Miami o wa l'Eko

To ba şa ti lowo lapo, to yawo LAPO


Awon maami, you price, yOu pay

Any accOunt is available, even na Opay

Won bba Cash app, e-wallet pęlu

empeza


 wole bi irinse NEPA

Two seconds, everywhere don burst

Men don show, we dey cause hold up

Baddies choke, ibadi go sloW


We dey outside, we're not inside

Ebelebe egbuo, see money, Toke

Makinwa

See body, baddies choke, ibadi go slow

We dey outside, we're not inside oh


Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh


We dey outside, we're not inside oh

We're always outside like NEPA pole

We no dey follow calendar go

We dey ball, şayo don wo body

Ntotori owo wole tan ni Makinwa fe

gum body


We're always outside like NEPA pole

We no dey follow calendar go

Şayo don wo enter body

Ntotori owo wole tan ni Mainwa gum

body

Two seconds, everywhere don burst

Men don show, we dey cause hold up

Baddies choke, ibadi go slow

We dey outside, we're not inside

Ebelebe egbuo, see money, Toke

Makinwa


See body, baddies choke, ibadi go slow

We dey outside, we're not inside oh

Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh


Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh


We dey outside, we're not inside oh...

Comments