Manya Lyrics By Dammy Thunda x CDQ x Masterkraft



Manya Lyrics By Dammy Thunda x CDQ x Masterkraft


Two seconds, everywhere don burst

Men don show, we dey cause hold up

Baddies choke, ibadi go slow

We dey outside, we're not inside

Ebelebe egbuo, see money, Toke

Makinwa


See body, baddies choke, ibadi go slow

We dey outside, we're not inside oh


Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh


We dey outside, we're not inside oh

Anywhere we land, we dey tension like

earthquake

Call the floor manager make them clear

space

Eleyii gidi gan-an ni sẹ no be lamba

Awon baddies yęn şe wole lati Atlanta


On wo ilefo, wa a wo ilefo

Şeyi Vodi ni mo wo 9ga ilefo

Aye to n wa lo Miami o wa l'Eko

To ba sa ti lowo lapo, to yawo LAPO

Awon maami, you price, you pay

Any account is available, even na Opay

Won bba Cash app, e-wallet pęlu

empeza

Fana wole bi irinse NEPA


Two seconds, everywhere don burst

Men don show, we dey cause hold up

Baddies choke, ibadi go slow

We dey outside, we're not inside

Ebelebe egbuo, see money, Toke

Makinwa

See body, baddies choke, ibadi go slow

We dey outside, we're not inside oh


Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh


We dey outside, we're not inside oh

We're always outside like NEPA pole

We no dey follow calendar go

We dey ball, sayo don wo body

Ntotori owo wole tan ni Makinwa fe

gum body

We're always outside like NEPA pole


We no dey follow calendar go

Şayo don wo enter body

Ntotori owo wole tan ni Makinwa gum

body

Two seconds, everywhere don burst

Men don show, we dey cause hold up


Baddies choke, ibadi go slow

We dey outside, we're not inside

Ebelebe egbuo, see money, Toke

MakinWwa

See body, baddies choke, ibadi go slow

We dey outside, we're not inside oh


Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh

Manya, manya, manya, eh


We dey outside, we're not inside ohhh... 

Comments