Money For Hand Lyrics By Donny Crown feat. Mohbad
Money For Hand Lyrics By Donny Crown feat. Mohbad
Back in the days I no get joy like Dogoyaro
Nobody wey Dey feely my parol
All dem girls dey whine me with there Kilimanjaro
(owo losojoro)
But right now right now Man put them on da payroll
From ghetto from zero to hero
If you no getty money no follow
Now I dey enter your eyes
Shey you wan roll the dice
Uhnn uhnn
S’omo lodun toyi lodun to yi
S’omo lodun toyi.
S’owo lopo toyi lopo to yi
S’owo lopo toyi
S’omo lodun toyi lodun to yi
S’omo lodun toyi.
S’owo lopo toyi lopo to yi
S’owo lopo toyi
Money for hand, back for ground
Money for hand, back for ground
Money for hand, back for ground
Money for hand
(Owo lowo eyinle)
Money for hand, back for ground
Money for hand, back for ground
Money for hand, back for ground
Money for hand
Yeah
Permission to enter your heart
Permission to take all my money
Come to my house, I am horny
Lock me up biti Ramoni
Permission to enter your tight
Permission to take all my money
Come to my house, I am horny
Jen nanwo fun e bi Rahmoni
Jowo baby
Jowo gbe mi saya
You be my lover
You be my lover
You be my heart desire .
To ba lo na
Omo I fit to retire o
For this love thing
You know say me I no go tire oo
My babe
My kele
Holiday
We fly away
Far away
To where nobody go know
To where nobody go know o (To where nobody go know o)
My baby (Jowo)
My baby
We fly away everyday
(Sowo lo po toyi o)
Holiday
yeah yeah yeah
Money for hand, back for ground (money for pocket)
Money for hand, back for ground (money for Aza)
Money for hand, back for ground (eyan Jowi zaza)
Money for hand (money for pocket)
(Owo lowo eyinle)
Money for hand, back for ground (money for Aza)
Money for hand, back for ground (eyan Jowi zaza)
Money for hand, back for ground (money for pocket o)
Money for hand (money for Aza)
Oluwatisina na na
Emalo dinananan
Emalo dinananan
Oluwatisina nananan
Emalo dinananan.
Emalo dinananan
Nanan nanan nan
Back for ground, money for hand
Owo lowo eyinle e....
Comments
Post a Comment