Money Lyrics By Terri x Bella Shmurda & MohBad


Money Lyrics By Terri x Bella Shmurda & MohBad


Yeah!

Imole!

Hmm-mm

Along came Tuzi......!


More money, more money

Anythin' wey better pass money, na more money, more money, yeah

Na the remedy, remedy

Too many nonsense, yanma yanma

Them go laugh like na comedy (sweet life oh)

Ahnnn


Spoil your girl, spoil your girl

Buy am weavon, buy am Channel

If not, dem go help you

Nobody go tell you, hmm-mm

I know I'm a sinner man (sinner)

But, I no envy brother man (brother)

I just wan turn to bigger man (bigger)


I do not do this for the 'Gram (oh-ah)

I know I'm a sinner man (sinner)

But, I no envy brother man (brother man)

I just wan turn to bigger man (bigger)

I do not do this for the 'Gram (oh-oh, ah-ah, ah)


Soldier wan go, soldier come, aya

Barrack still dey, soldier go, aya

Shebi na money you dey chase?

If I get money, I go gbess, ah-ah

More money, more money (aya)

When we enter the place, dem dey know we the baddest


More money, more money ah

Omotena come through with Biliki and Agnes

Shole? baby, shole? (aya)

More melodies, baby, enter (aya)

What's up ah, baby, what's up? (what's up?)


Small money, girl you burst up

Shole? baby, shole? (shole? baby, shole?)

More melodies, baby, enter (aya)

What's up ah, baby, what's up? (what's up?)


Small money, girl you burst up

I know I'm a sinner man (sinner)

But, I no envy brother man (brother man)

I just wan turn to bigger man (bigger)

I do not do this for the 'Gram (oh-ah)

Me, I want more money

Owo t'oma por l'eti

Owo tan fi gb'eshu l'eti

Owo tio si 'inu aza


Ti mo ti gb'owo B (ti mo ti gb'owo B)

Gb'owo T (gb'owo T)

Mo tun gb'owo C (mo tun gb'owo C)

Mo fi'yoku le fun receipt (mo fi'yoku le fun receipt)

Imole

More money, more money (more money)

Gbe lo party, ma na'wo bi E Money (ma na'wo bi E Money)


More money, more money

Olowo la mo p'onpe ni somebody (somebody, somebody)

Mo sare bi tyre (mo sare bi tyre)

Awon kan sope "ma tire" (awon kan "sope ma tire")

Won fe pa'na mi bi NEPA (won fe pa'na mi bi NEPA)


Imole ni se, ko shey pa

I know I'm a sinner man

But, I no envy brother man

I just wan turn to bigger man (bigger)

I do not do this for the Gram (oh-ah)

I know I'm a sinner man (oh-ah)


But, I no envy brother man

I just wan turn to bigger man (bigger)

I do not do this for the 'Gram (oh-ah)


I know I'm a sinner man

But, I no envy brother man

I just wan turn to bigger man

I do not do this for the Gram (oh-ah)

It's STG! 

Comments