Na Money I Dey Find Lyrics By Timi Martins
Na Money I Dey Find Lyrics By Timi Martins
Preye pari pa pa pa pa pa
Ba! (mix naija entertainment)
Steady chasing my grind
Anything for the money
(For the money )
I no Dey see bad vibes
For rare view won le bami
(Won le ba )
But for their mind I don jazz up
Plenty things wey don Dey sup
Wey make i Dey run
Na wahala everyday
Na banana I wan Dey stay
I need the
Strength to carry on
I Dey pray for
Grace to fit work and chop
See all of my mandem
Make we Dey the top
If you no get money
Them go use you for Lagos
Them go use you Dey play ball
That na why
247 mehn I'm always on my grind
Me I come clean I no get nothing to hide
I Dey burn trees just to ease my mind
Na the money I Dey find
247 mehn I'm always on my grind
Me I come clean I no get nothing to hide
I Dey burn trees just to ease my mind
Na the money I Dey find!
Money i dey money I Dey find
Money I dey money I dey find
Money I dey money I dey find
Na the money I Dey find
Money i dey money I Dey find
Money I dey money I dey find
Money I dey money I dey find
Na the money I Dey find
Everyday man I'm chasing
I just hope that it makes sense
Cos i know plenty be watching
Them Dey see am but them pretend
But for their neck I Dey gazo
Plenty things wey don dey sup
Mio le sotan
Na wahala everyday
Na banana I wan Dey stay !
I need the
strength to carry on
I Dey pray for
Grace to fit work and chop
See all of my mandem
Make we Dey the top
If you no get money
Them go use you for Lagos
Them go use you Dey play ball
That na why
247 mehn I'm always on my grind
Me I come clean I no get nothing to hide
I Dey burn trees just to ease my mind
Na the money I Dey find !
247 mehn I'm always on my grind
Me I come clean I no get nothing to hide
I Dey burn trees just to ease my mind
Na the money I Dey find
Money i dey money iDey find
Money I dey money I dey find
Money I dey money I dey find
Na the money I Dey find
Money i dey money I Dey find
Money I dey money I dey find
Money I dey money I dey find
Na the money I Dey find
247 mehn I'm always on my grind
Me I come clean I no get nothing to hide
Me I burn burn trees just to ease my mind
Na the money I Dey find
247 mehn I'm always on my grind
Me I come clean I no get nothing to hide
Me I burn burn trees just to ease my mind
Na the money I Dey find
Comments
Post a Comment