No Competition Lyrics By Zigiterry


No Competition Lyrics By Zigiterry


Hmmmmm yeh ye

Say them know me zigi terry


I dey try all my life make he be cuz the shege wey I see plenty

But still yet I dey rough am ,but nah one day e go better


Then promise say them go dey with me ,but nah downfall them dey all wish me

And them think I no go see Shishi ,but nah my mummy dey for me ahh


God wey run wey your own go run my own too

No competition I go chill with you

And if you no get them go run for you

Hum hum hum I go get am too

Ahh ahh my own too

No competition I go chill with you

And if you no get them go run for you

Hum hum hum I go get am too


Nobody know wetin I dey pass through for my lane

So make you no blame me for any step wey I take

I no I never reach but trust me I'm on my way.

And baba go bless as I dey hustle I dey pray.


Miofe shako bata fegbe mi

Komodekan kan malo pepe mi

Cuz my eyes don see plenty things

As a sharp guy, I'm not concerned on many things !

I dey sin steady

Forgive me on my sin cuz he too plenty o

Nah he go better we dey talk since 2-20

And I need this money make he come steady


God wey run wey your own go run my own too

No competition I go chill with you

And if you no get them go run for you

Hum hum hum I go get am too

Ahh ahh my own too

No competition I go chill with you

And if you no get them go run for you

Hum hum hum I go get am too


And person wey no get today fit to get tomorrow

For my life I no wan know sorrow

I just want dey get I no wan dey borrow I no wan dey borrow oo

In any situation I dey give thanks to baba


But deep down I dey para

I no wan take alcohol I no wan burn my liver

When the blessings go shower shower


cuz he too plenty o

Nah he go better we dey talk since 2-20

And I need this money make he come steady


God wey run wey your own go run my own too

No competition I go chill with you

And if you no get them go run for you

Hum hum hum I go get am too

Ahh ahh my own too

No competition I go chill with you

And if you no get them go run for you

Hum hum hum I go get am too....

Comments