Over Sabi Lyrics By Umu Obiligbo feat. Bracket

 



Over Sabi Lyrics By Umu Obiligbo feat. Bracket


I sabi...


Na ein kill my padi gan gan

Over sabi

Na ein kill my padi gan gan

I sabi

Na ein kill my padi gan gan

Over sabi

Na ein kill my padi gan gan

Turuge Turuge Turuge Turuge Turuge Iya

Ehhhhh


My body dey pain me oh

Pain me oh lo lo

The one wey dey vex me oh

Vex me oh lord oh

E get woman wey dey love you eh

You leave am go follow mamacita

You buy motor for Njideka

You give all your money to Monica

Your woman dey beg you oh


Beg you oh lo lo

You just wan dey flex oh

Flex oh lord oh

Na so your two eyes dey rotate

Everyday na woman matter

Krackatakata nkam krackata nkam

Krackatakata nkam

Krackatakata nkam krackata nkam

Krackatakata nkam


I sabi

Na ein kill my padi gan gan

Over sabi

Na ein kill my padi gan gan

I sabi

Na ein kill my padi gan gan

Over sabi

Na ein kill my padi gan gan

Turuge Turuge Turuge Turuge Turuge Iya

Ehhhhh


Actually, as you see me I’m a lover boy oh

My woman is special

Her body is special

She kiss me i kolomental

She dey play me like instrumental

Anything for my babe oh

Je t’aime my babe oh

Toujour my babe oh

I go dey love my babe oh


My woman na the best oh

Best oh lo oh

Say she na the best oh best oh lord oh

Anything for my babe oh

Je t’aime my babe oh


Toujour my babe oh

I go dey love my babe oh

Krackatakata nkam krackata nkam

Krackatakata nkam

Krackatakata nkam krackata nkam

Krackatakata nkam


I sabi

Na ein kill my padi gan gan

Over sabi

Na ein kill my padi gan gan

I sabi

Na ein kill my padi gan gan


Na ein kill my padi gan gan

Turuge Turuge Turuge Turuge Turuge Iya


Ehhhhh...

Comments