Ruggedy Baba Lyrics By Ruggedman

 



Ruggedy Baba Lyrics By Ruggedman


Atewo mo bala

A o mo eni to ko

We spit in pidjin awon kan n wuko

You better show where you belong

Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan

Sa maa wo wan niran

Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan

Sa maa wo wan niran


Once again it's me the individual running the game physical

I am here to open my mouth again and yarn spiritual

To speak from my heart let you know where e dey pain me


As people dey back bite and talk about me up in this industry

Where them been dey when I dey speak for mechanics and shoe makers

Dem dey talk around the subject like our lawmakers

Before I dropped Ehen the industry was messed up


Fakers dey rule while realer rappers them dey stressed up

Nobody did a damn thing until I came through

I cleared the whole area now real rappers have a say too

Now people dey listen to em


Come for our shows and clap for em

Some dey take am to the next level with hip hop forums

From Nigeria the world only know Juju

Fuji and Afro beat

But we all know hip hop is running the streets


Wetin go make them know where your music come from

In the long run

Na the fussion of grammar

Your slang and your mother tongue

Atewo mo bala

A o mo eni to ko

We spit in pidjin awon kan n wuko

You better show where you belong

Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan

Sa maa wo wan niran

Spit more


In your mother tongue

Till the people say say they want more

I'm tired of people and gossip

I don switch from smile to frown

I'm tired of so called Hip Hop heads whispering

That I am not holding it down

Say I don change from the way I be before

Say now I dey spit for pidjin

Dem prefer me when I been be hard core

Like when I dropped What If and split the air waves


Bur financially that left me grounded like Nigerian Airways

What if I tell you say I only do one or two shows

What if them no pay me well enough to

Buy one good shoe or some good clothes

And say Paul Play

Had a hand in letting me know

What it will take for me to rearrange

And eventually blow

While you sit around and talk shit

Our elders mock our shit


Cos of our too much metaphorical out of space type shit

When some rap

Dem no know where we dey come from

Back then two rappers on stage


Was like seven throwing a tantrum

We need to change that

Put a face to our music

Let the world know where we come from

Let no one abuse it

Atewo mo bala

A o mo eni to ko


We spit in pidjin awon kan n wuko

You better show where you belong

Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan

Sa maa wo wan niran

Spit more

In your mother tongue

Till the people say say they want more

Now let me address this issue of keeping it real


The one subject wey I go say dey make me vex still

Cos of how some MCs feel

About these three words whenever they open their mouths

Look my guy

I no fit shout

I go only ask what's keeping it real

Is it singing or rapping like Oyibo


or doing what you and your own people can feel

Some say I sell out

because I do dance track they call me Baraje master

Forgetting it got me fame and money faster


Forget the latter I'll move to the next chapter faster

I'm just speaking my mind playing my controversial character

The way I've been known to do when I spit it straight out to you


You better recognize a real brother that's reaching out to you

Speaking pidjin and dance tracks no mean say I no keep am real

That's just me so how else I wan be to be real

My rules are spit in whatever language but make sense

I did that and I've been hot ever since

Atewo mo bala


A o mo eni to ko

We spit in pidjin awon kan n wuko

You better show where you belong

Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan

Sa maa wo wan niran

Spit more

In your mother tongue

Till the people say say they want more

Atewo mo bala

A o mo eni to ko


We spit in pidjin awon kan n wuko

You better show where you belong

Ruggedy Baba opomulero mo ja lekan

Sa maa wo wan niran

Spit more

In your mother tongue

Till the people say say they want more

Ruggedy baba


Okpo mule ro

Okpo mule ro

Ruggedy baba

Okpo mule ro

Okpo mule ro

Ruggedy baba

Okpo mule ro

Okpo mule ro

Ruggedy baba

Okpo mule ro

Okpo mule ro

Ruggedy baba

Okpo mule ro

Okpo mule ro

Ruggedy ma so oko mo oo

O ro wun ma soko mo o

Owun iya gbe lomo re...

Comments