San Siro Lyrics By YKB


San Siro Lyrics By YKB


Before I begin the explanation

Make I paint a picture

Make I write literature

Describing the future for you

Yusuf baby, baba siwon


Ever since I don set my koro koro eyes on you

I knew that I will fight for you

I knew that I will participate in any competition

If the prize was you

I will go to any length to compose a sentence


That will fully capture your essence

I will spare zero expense

Cause you get more sense

Than bachelor degree or masters


I’m already a bachelor so ka ma ba se lo already

Government don pass law already

Say your love no be crime

Say your love no be felony


Where the marriage counsellor, make e dey counsel us already

So many damn butterflies in my tummy

I wanna open up

I wanna show you off

I wanna show you


The amount of love wey I get

E fit to fill up eleven basket

E fit to fill up san siro

I could be your number one hero

Till I enter casket

The amount of love wey I possess


It big pass wetin I go fit profess

It could fill up san siro

I could be your number one hero

Till I enter casket


Casket

Casket

Casket

Casket

Casket

Casket


Till I enter casket


Ooooh ooooh oh my days

I need a lawyer wey go rest my case

I need a doctor wey go cure my craze

And I fit call dre but then

It’s only you that can treat me better

I’m still waiting for your call up letter

If you post me, I no go redeploy

Shey you no dey see the boy


I’m already a bachelor so ka ma ba se lo already

Government don pass law already

Say your love no be crime

Say your love no be felony

Where the marriage counsellor, make e dey counsel us already

So many damn butterflies in my tummy


I wanna open up

I wanna show you off

I wanna show you

Chorus
The amount of love wey I get

E fit to fill up eleven basket

E fit to fill up san siro

I could be your number one hero

Till I enter casket

The amount of love wey I possess

It big pass wetin I go fit profess

It could fill up san siro

I could be your number one hero

Till I enter casket


Casket

Casket

Casket

Casket

Casket

Casket


Till I enter casket


The amount of loving wey I possess

E big pass wetin I go fit to profess

My baby teach me to love she my professor

And also my mother confessor


Before I begin the explanation

Make I paint a picture

Make I write literature

Describing my future with you

Yusuf baby, baba siwon....

Comments