Space Lyrics By M3lon



Space Lyrics By M3lon


Fimile, baby, fimile

Fimile, baby, fimile

(Hey, hear the Big Man, listen to the Big Men)


Fimile, baby, fimile

Fimile, baby, fimile


Ye, o jo mi l'ara oh

Cause of the things you gather oh

You con dey wan dey gara oh

Kilo fa igara oh?

Emi ti moti sa l'Aro


You wan dey make me start to para oh

Ogun kill your father oh (oh-oh, oh)

Cause I dey para pass parameter, I dey Piro

Joy wey remain for my body, na zero

I need to heal oh-oh

So, give me some space


Space, pass me my Kush, we get lit with some Ace of Spade

I need some space

Omo, I need to ease my stress

Stress, no Ctrl, just Delete, make you Shift

Oh, just Esc, yeah

I need some space

Omo, I need some space, yeah

I need some space yeah


(Fimile, baby, fimile)

(Fimile, baby, fimile)

Omo, I need some space, yeah

(Fimile, baby, fimile)

(Fimile, baby, fimile)


I need some space, yeah

(Fimile, baby, fimile)

Uhh-no

(Fimile, baby, fimile)


Omo, I need some space, yeah

Why una wan dey make me Sankelemo?

Abeg, watch me like cinema

E no get the drama wey you haffi show me, have seen it all

All your fronting fake like silicone

Uhhn-uhhn, uhn

For this economy, why you dey do like say you gbodomi?

E kilo fun won, mo ma s'oro si won

I need to heal oh-ohh


So, give me some space, yeah

Space, pass me my Kush, we get lit with some Ace of Spade

I need some space

Omo, I need to ease my stress

Stress, no Ctrl, just Delete, make you Shift

Oh, just Esc, yeah

I need some space

Omo, I need some space, yeah

I need some space yeah


(Fimile, baby, fimile)

(Fimile, baby, fimile)

Omo, I need some space, yeah

(Fimile, baby, fimile)

(Fimile, baby, fimile)

I need some space, yeah

(Fimile, baby, fimile)

Uhh-no

(Fimile, baby, fimile)

Omo, I need some space, yeah

I need some space, yeah


(Fimile, baby, fimile)

(Fimile, baby, fimile)


Omo, I need some space, yeah

(Fimile, baby, fimile)

(Fimile, baby, fimile)

I need some space, yeahh

(Fimile, baby, fimile)

(Fimile, baby, fimile)


Omo, I need some space, yeahhhh!

Comments