Thankful Lyrics By Spy Shitta
Thankful Lyrics By Spy Shitta
Obah!
Lati kekere lorin tin gba lori mi
Mama say if I no go university
Say she go change am for me
Mo fa ra bale to le aye mi
E ye le le le le le eh
She'bo rin lo cover mi
Ori mi lo ma yo mi
I for don loose my sanity ewo
Wetin I see dey make eye dey red
Empty belle dey make man dey vex o
Na only Jah wey know the best
Na why me I dey hustle for the bread
Wetin I see dey make eye dey red o
Empty belle dey make man dey vex o
Na only Jah wey know the best
Na na na eh yeahh
As e dey be for me head ye
Carry water come pour am for my head
ye
Only me know as e dey do me for my
head ye
But still lI'm still thankful o l'm grateful o
As e dey be for me head ye
Carry Wwater come pour am for my head
ye!
Only me know as e dey do me for my
head ye
But still l'm still thankful o l'm grateful o
This music na him be my weapon wey I
dey use fight poverty
So lgo use am well
Brother man tell me why me I no go use
am well ewo
And if dem like make dem tell me say I
too dey do or I dey demo
Make l just dey do my thing
Nobody see me when e red for me
Wetin I see dey make eye dey red
Empty belle dey make man dey vex o
Na only Jah wey know the best
Na why me l dey hustle for the bread
Wetin I see dey make eye dey red o
Empty belle dey make man dey vex o
Na only Jah wey know the best
Na na na eh yeah
Ase dey be for me head ye
Carry water come pour am for my head
ye
Only me know as e dey do me for my
head ye
But still l'm still thankful o l'm grateful o
Ase dey be for me head ye
Carry water come pour am for my head
ye
Only me know as e dey do me for my
head ye
But still l'm still thankful o l'm grateful o..
Comments
Post a Comment