What Is Love Lyrics By Morravey



What Is Love Lyrics By Morravey


Mm-mm, uhhhh

Yeahhh

Me, I've been searching for the feeling

Heart broken, burning bridges every season (ay-yeah)

And, I be looking for the reason

Why they will never treat you like a living thing? Ay-yeah


Dem go thief your own heart (dem go thief your own heart)

Make you feel like a sheep in a wolf pack

I don suffer for this kind of game oh

Cause I don't know what is love

E no dey look my own domot

E be like I dey cursed (no, no)


No one to chop my pot (no one to chop my Jollof oh)

What is love?

E no dey look my own domot

E be like I dey cursed

No one to chop my pot

I don't know what is lo-'o-'o-ove?

Uh-uh-uh-uhn (uh-uh-uh), uh-uh-uh-uhn (uh-uh-uh)


E no dey look my own domo-'o-'o-ot

Uh-uh-uh-uhn (uh-uh-uh), uh-uh-uh-uhn (uh-uh-uh)

Dem say "make I dey patient

"

But, my love language hears different thing-gy

I dey face different thing

But, what do I know? (What do I know?) 


Wetin I know oh? (Wetin I know oh?)

Nobody match my inner energy (inner energy)

Praying for the one to come and carry me, ayy-ayy

But, they are deceiving-'ceiving ('ceiving-'ceiving)

They are not fulfilling-'filling ('filling-'filling), uh


Ayy, ayy-ayy

And, every single time I'd be thinking to myself, I be feeling like "whoa-oh" (whoa-oh)

I no dey reason any loving and the cuddle don dey do me like "oh-no oh"

I can't hold myself from the way that I feel about love

Way I feel about lo-'o-'ove, oh-oh


Cause I don't know what is love

E no dey look my own domot

E be like I dey cursed

No one to chop my pot (no one to chop my Jollof oh)

What is love? (Ayy-ayy, ayy)

E no dey look my own domot (whoa, whoa-whoa)


E be like I dey cursed

No one to chop my pot

I don't know what is lo-'o-'o-ove?

Uh-uh-uh-uhn (uh-uh-uh), uh-uh-uh-uhn (uh-uh-uh)

E no dey look my own domo-'o-'o-ot

Uh-uh-uh-uhn (uh-uh-uh), uh-uh-uh-uhn (uh-uh-uh)

Comments