10 Bottles Lyrics By Zlatan

10 Bottles Lyrics By Zlatan

Say, go hard or go home, ah

My brother, no paddie for jungle oh

Nobody go help you face struggle oh, ay

Say, so many things that you don't know, ahh

When e sup, you go see them oh

When e finish, dem go say money miss road (je'omo, je'omo)

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishee oh (shishee oh)

Mo tepa mo'shee, kin le gb'ope oh (gb'ope oh)

Lowa update na, k'oto we oshee oh, ah

Kabiesi, na Your doings make me dey sh'ope oh (sh'ope oh)

Pe mo gb'ope na ore ofe oh (ofe oh)

Ewo aye mi l'ode, ayy-ayy, ayy, ayy

T'eba ra one bottle, a ma ra two bottles ohh

Won shey three bottles, awa ma shey ten bottles

Franklin Benjamin, in bundle-bundle oh

Azaman wey dey dull, he go see my trouble oh (he go see my trouble oh)

I will never loseguard oh

Never snooze, I will never lose

Shey you will snooze?

I will never loseguard oh

Never snooze (ayii), I will never lose (ayi, ayi, ay, kuron'be)

kilowi?

(Azul o kin shey Bobo), kilo soh?

(Ngbo ki lo shey koko?)

(Owo nikoko, ah, owo nikoko, ayy), ah, ayy

Je'omo, je'omo

(Ko s'owo, ko s'obo), kilowi?

(Azul o kin shey Bobo), kilo soh?

(Ngbo ki lo shey koko?)

(Owo nikoko, ah, owo nikoko, ayy), ah, ayy

Ahn, ahn, say

Mio se, omo oro, nothing concern me (nothing concern me)

If no be money matter, na whining (na whining)

I don't care, I don't care attitude (attitude)

Fun awon omo ashana yi t'ofe ba mi sun

I go dey grind, grind non-stop (non-stop)

Make my money no get bus stop (bus stop)

Even Mr. Dangote never stop

Abi you wan depend on person to fit chop? (Ay)

Comments