Balenciaga Lyrics By L.A.X
Balenciaga Lyrics By L.A.X
It's L.A ohh!
And, from my head to my knicker, na Balenciaga (na Balenciaga)
Run kilometers, I no need visa (I no need visa)
Give what belongs to caesar to caesar (to caesar)
They say I'm underrated you believe them? (you believe them?)
Shey you believe them oh? Shey you believe them? (Shey you believe them?)
Man no go greet them oh (you-you-you-you, you-you)
Emi ti shamanya oh, mo ti nawonya oh
Won ma palanga oh, won ma polongo
And, I dey sing like a bird, got a big cartel
T'oba talanga, awa ma polongo (oh)
T'oba ri mi, won ma polongo (won ma polongo, won ma polongo, yeah)
If they see me, won ma jo-jo-jo (won ma jo-jo-jo, won ma jo-jo-jo)
T'oba ri mi, won ma polongo (won ma polongo, won ma polongo, yeah)
If they see me, won ma jo-jo-jo (won ma jo-jo-jo, won ma jo)
International, we no be local oh
We get money oh, we no wеar panda
Penkelemеs for there, no dey make me go stress for here oh
Pekelemes for there, no go make me go vex for here
I no go make me go vex
I remember dem boys wey been dey chat for there (chat for there)
Now, we get money, we no go flex on them (we no go flex on them)
Cause we get conscience, we no go vex for them oh (say we no go vex for them oh, yeah)
Emi ti shamanya oh, mo ti nawonya oh
Won ma palanga oh (won ma palanga oh), won ma polongo
And, I dey sing like a bird, got a big cartel
T'oba talanga, awa ma polongo (ma polongo)
T'oba ri mi, won ma polongo (won ma polongo, won ma polongo)
If they see me, won ma jo-jo-jo (won ma jo-jo-jo, won ma jo-jo-jo)
T'oba ri mi, won ma polongo (won ma polongo, won ma polongo)
If they see me, won ma jo-jo-jo (won ma jo-jo-jo, won ma)
Comments
Post a Comment